Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,489 members, 7,819,778 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 11:03 PM

Warri No Dey Carry Last - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Warri No Dey Carry Last (1350 Views)

Igbos No Dey Carry Last / Warri No Dey Carry Las! Checkout 35 Hillarious Waffi Slangs / Hungry And Broke (9ja No Dey Carry Last) Funny Hilarious Joke (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Warri No Dey Carry Last by Eniqma(f): 7:03am On Oct 02, 2017
A warri mum called her son Akpos on phone;

Akpos: Hello maleee
Mum: Akpos dat meat & fish don boil?
Akpos: Yes ooo maleee
Mum: Abeg implicate salt & maggi, attach oil, pepper & sentence d crayfish & other small small fish dem 2 death ....then involve the leaves ....after 10mins, discharge d pot 4rm fire. You dey hear me so?

Akpos: Maleee ....shuooo, this food go gud 2 download wit Eba oo
Mum: No worry, i don already detain some fufu for cooler ....when tym reach we go give them amnesty.

2 Likes 1 Share

(1) (Reply)

Your Say On Fuel Scarcity / Lol...who Is The Most Foolish Among These Four / Funny LOCKDOWN Pics From SA

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.