Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,154,182 members, 7,821,999 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 12:29 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pidgin Proverbs And Their English Interpretations (1512 Views)
Nigerian Pidgin Proverbs / Just For Fun: English Vs Pidgin / Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Pidgin Proverbs And Their English Interpretations by ijekul(m): 1:09pm On Oct 12, 2017 |
COMMON PIDGIN PROVERBS 1. Crase no hard to form, na the trekking be wahala. English translation: "Easier said than done. 2. No matter how hot your temper be, e no fit boil beans. English Translation: Calm down, your temper won't solve the problem. 3. Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. English Translation: You can't run away from your destiny. 4. Today's Newspaper na tomorrow Suya wrap. English translation: Keep calm! Nothing lasts forever. 5. Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef. English Translation: Just be patient. Let the game come to you. Don't rush! 6. Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different. English Translation: How you start doesn't matter, what matters is how you finish. 7. Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus. English Translation: Give unto Caesaer what's Caesar's. 8. The difference between puff-puff and doughnut na packaging. English Translation: Don't judge based on appearance alone. 9. Escort me, Escort me, na im slave trade take start. English translation: Serious things sometimes start like a joke. 10. Water wey dem take make eba no fit return. English translation: Don't cry over spilled milk. 11. No be today yansh dey back. English: The more things change, the more they remain the same. 12. Na clap dem take dey enter dance. English: Once you start, its out of your control. 13. At all at all na winsh. English: Half bread is better than none. 14. I get am before no be property. English: Never rest on your laurels. 15. Who no go, no know. English: Experience is the best teacher. 16. No be the way dem take dey drink water dem dey drink pepper soup. English: Adapt your plans to new situations. 17. I no fit climb - na ground dem for dey talk am. English: Do not start what you can't finish. 18. Who dey cry dey see road. English: Use common sense even in sorrow. 19. I no gree, I no gree na im dey tear trouser. English: Avoid conflict from the beginning...know when to let go. 20. Na cooperation make rice dey full pot. English: You can achieve more with team work. 21. Feel at home na im dey spoil TV. English: Don't be too comfortable to the extent of fiddling with other people's property. 22. Bring suya, bring suya, na nama (cow) body dey suffer am. English: every action has a consequence. 23. Pickin wey take agbada start guy go talk wetin e go wear when e don old. English: Slow and steady wins the race. Don't hurry through life's stages. 24. Today's Cassava na im go be garri tomorrow. English: No condition is permanent. 25. If your neighbour bear bear catch fire, you go quick soak your own for water. English: Prevention is better than cure. 26. Small pikin wey talk say e go shake iroko tree, na im head e go shake. English: Know your limits. 26. Person wey borrow cloth go party no dey dance too much. English: Use other people's things carefully. 27. Who get big teeth must get big lips. English: Be ready to solve the problems you create. 28. It's a small world - Oya make your papa come trek am na. English: Easier said than done. 29. Na house wey collapse na im make goat climb am. English: People who ordinarily should not be up to you, will take advantage of your downfall Please Add your Own as e dey hot cc Lalasticala, Mynd44 |
(1) (Reply)
"Please Help Friends" / Read This If You Want To Have A Good Laugh / 2 + 2 = Funny Answers ���
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |