Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,465 members, 7,812,426 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 01:11 PM

27 The Album (come See Wetin We Yearn) - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / 27 The Album (come See Wetin We Yearn) (611 Views)

Joy Ambassador – Celebrate The Album / Music: This Year _ Chrisstan (wetin We Gain / See Wetin A Lawmaker Fit Talk... (2) (3) (4)

(1) (Reply)

27 The Album (come See Wetin We Yearn) by Eminent412(m): 7:09am On Oct 30, 2017
Folarin Falana wey everybody sabi as Falz the bahd guy na one musician wey don tey for the music industry with him comic style of music and he dey do very well for himself and the Nigerian music industry. Falz don do plenty plenty hit tracks wey everybody dey groove for club and party like Marry me, Soft work and plenty plenty others.

The bahd guy don comot with another ogbenge album wey him use do surprise and him title am 27 wey him release for 27 October the year wey we dey inside wey be 2017 wey come happen to be him birthday. The album don come after other successful album like Wassup Guy, Stories that touch. 27 na album wey get 17 tracks inside am wey include Jeje, Wehdone sir, Bahd Baddo Baddest and Something light, no be only those tracks dey inside sha oo him get new tracks like Polished, Le tete, Child of the world, Boogie wey him feature Sir Dauda, The Lamba song, Get me, Way featuring Wande Coal, I do it, Le Vrai Bahd Guy, My money wey him feature Terry Apala, Confirm him feature Sir Dauda for inside, Next wey Maleek Berry and Medikal show face inside.

http://www.azyearn.com.ng/2017/10/falz-and-him-ogbenge-album-wey-him.html

(1) (Reply)

Bribery At Osun Npower Osogbo Mtn Device Collection Centre / Fcfightnightonlinetv / Beware! Grownaira Is A Scam.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.