Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,729 members, 7,831,319 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 05:01 PM

Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. - Jokes Etc (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. (8703 Views)

D Most Shameful Day In Mi Life'' / What Is Olowo Ori Mi ?? / Omo See HEAD (Ori Bouncing) Lmao (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Go Down)

Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by flexystar(f): 6:43pm On Apr 21, 2010
Studio CFR:

im fine, no shaking,
thanks wink
tanimz:

I wasnt talking to you. angry

Studio that ella wey dem give u na automatic
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 9:09pm On Apr 21, 2010
Abygul:

no myd am jare.prob he tinks we tolk wiv our eye but lolz we tolkin wit our mouth.hw has your day bein today TANIMZ make anoda boi no dey and to sm1 elses question tongue

Abi na? No mind Studio jere cheesy cheesy cheesy
My day has been fine oh, e gats no choice but to be fine smiley smiley smiley smiley smiley
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by Kunbee: 9:01pm On Apr 29, 2010
who dey here o
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 9:03pm On Apr 29, 2010
gossipers here and there,

i no get women time cool
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by Kunbee: 9:28pm On Apr 29, 2010
Small rat
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 10:13pm On Apr 29, 2010
Studio CFR:

gossipers here and there,

i no get women time cool

You this mole, no try me ohh angry angry
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 10:19pm On Apr 29, 2010
i wunt argue with women, my time too precious to me cool
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 10:21pm On Apr 29, 2010
And who cares
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 10:37pm On Apr 29, 2010
why u come dey block my view with your bighead na?

u wan see my trouble?
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 10:39pm On Apr 29, 2010
You aint got nothing on me cool cool
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 10:54pm On Apr 29, 2010
same old story's
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 10:57pm On Apr 29, 2010
You aint got nothing on me cool cool cool cool
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 12:46am On Apr 30, 2010
Bla blabla all the modafoking time,
U no dey tire?
Nansense
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by Abygul(f): 9:00am On Apr 30, 2010
kai na wa 4 una OO SPECIALLY U SUDIO
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 4:29pm On Apr 30, 2010
^^ Hey!! cheesy cheesy cheesy cheesy

Studio, dont jealous me cool cool cool
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 5:45pm On Apr 30, 2010
U get swiss account?
U fit afford to buy rolls royce phantom?

Wetin u get wey celeb like me go jealous you for?

*Rob cheeks*
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 8:50pm On Apr 30, 2010
Studio CFR:

U get swiss account?
U fit afford to buy rolls royce phantom?

Wetin u get wey celeb like me go jealous you for?

*Rob cheeks*

Chai! What wont you say to make yourself happy?

As for my account, I ger for Zenith, GTB and UBA. I can afford more than a rolls royce phantom tongue tongue tongue
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 8:57pm On Apr 30, 2010
broke a$$ like you, mtchew
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 9:00pm On Apr 30, 2010
I aint broke, broe.
Im just blessed, recognize  cool cool cool
So, dont jealous me  cool cool
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 9:09pm On Apr 30, 2010
same old story's,
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 9:13pm On Apr 30, 2010
Dont jealous me cool cool cool
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 9:16pm On Apr 30, 2010
i wunt, trust me
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 9:40pm On Apr 30, 2010
Good cheesy cheesy cheesy
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 5:56pm On May 01, 2010
Common dress back make i pass, u think sey dis molue na pedepe wey no dey re-admit old member?
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 6:25pm On May 01, 2010
^^
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 7:45pm On May 01, 2010
men are too clever hehehe
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by Kunbee: 9:53pm On May 01, 2010
With their bla bla abi
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by jumaingirl(f): 4:19pm On May 03, 2010
ejo yin ti poju
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 10:01pm On May 03, 2010
Elenu robo-robo bi Obo Iya Agba
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 4:40pm On May 04, 2010
^^ Heys, sharap!
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 6:24pm On May 04, 2010
grin grin grin no vex
Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 7:45pm On May 04, 2010
I no vex before cool cool

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! / Romade Must Be The Next King! No He Must Die! / Tattoo Gone Wrong (photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.