Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,360 members, 7,957,964 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 06:02 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Hey, Seun, e don dey more captivating o (2366 Views)
ACN Don Dey Hear Am, CPC In Power! / Online Shopping Don Dey Make Sense For Naija / (Picture) Captivating Eyes or Not? (2) (3) (4)
Hey, Seun, e don dey more captivating o by chawkee(m): 2:23pm On Jun 08, 2005 |
Seun, wetin dey hapin? Time don reach to throway invitation to your forumnists to come together o. E go be a round circle get together. It will start with introduction, then, we go come play who is in the circle, boju boju, round and round the village, te-n-te, bread and butter,.... . When all man don tire, we go come end am with folktales. Rice and stew no important. All na for familiarisation and better set up to come. How you see am? Charl. |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by chawkee(m): 2:19pm On Jun 14, 2005 |
You know, when Seun sent a reply asking me to clarify what I meant by my little 'humour', I was made to know and understand that humour doesn't come natural by most Niger people. I was only trying to be , or was it dry? Do you know something else, the forum ( I proposed) can really be worthwhile (jokes apart). Seun is talking of imposing a membership fee and he doesn't know what amount to impose, he wants to prune down the sections to make nairaland more efficient and bla, bla, bla. It's all good, but this decisions can be taken easily in the forum I have proposed . Comon Seun, let's get together and do.................. Things we ought to do. Charl. |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by chawkee(m): 2:22pm On Jun 14, 2005 |
I no go change this topic o, unless una agree with me say time don reach to come do te-n-te, we all wey dey nairaland. Charl. |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by Seun(m): 3:17pm On Jun 14, 2005 |
Na only you dey talk to youself on this topic. So it's going into the chat room! |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by chawkee(m): 4:20pm On Jun 14, 2005 |
FUNNNNYYYY . cHARL |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by kemmy(f): 5:21pm On Jun 14, 2005 |
O.K.,I don concur,no be only chawkee dey talk am now.I think it would be nice to have a get together and have people meet themselves,the only problem I foresee is that some of us might not be there but that's still O.K.,I trust we'll get some low down of things........right?!Seun, think of it this way, more topics can still come up from such forum.....if any one talks about "Rice and stew very plenty"...make dem prepare am come,we go chop,shikena! |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by chawkee(m): 8:24am On Jun 15, 2005 |
Ride on Kemmy!! Seun you see wetin i dey talk? Charl. NB Good morning naira landers. |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by Seun(m): 9:01am On Jun 15, 2005 |
This is a nice suggestion, and it's going to happen sooner or later! |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by bolasho(m): 10:59am On Jun 15, 2005 |
Seun, It will be a very great thing if a get to gether would be organise for Nairalanders. lets meet each other - see face to face. I wont mind concelling any previous date for it. |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by chawkee(m): 1:50pm On Jun 15, 2005 |
Yep, didn't know there are interested forum members. I would have dicussed it one-on-one with Seun before making it public. Well, it is out, it is out. More suggestions as to the organising and the items to be included in the agenda will be welcomed. Let me start by suggesting a TV coverage. Charl. |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by dablessed(f): 5:42pm On Jun 15, 2005 |
I thinks its a good idea, getting together will add to the whole fun. At least, we can put a face behind the name!!! Seun, think about it and let us know when it would be. But....come....o! We wey no dey Naija nko? Wetin go sele? We go miss the get together? |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by dablessed(f): 5:45pm On Jun 15, 2005 |
dablessed: Pardon me for the mistake in "tenses"- i reverse it with immediate calamity ( Typo gra gra) i meant to say: I think[i][/i] its a ..... |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by chawkee(m): 12:49pm On Jun 16, 2005 |
Dablessed, correct for acknowledging it's a good idea. The correction to your typo gra gra error has been noted. Now, those wey think say no be good idea, make una let the remaining forumnists (abeg pardon my grammar) hear why. Abi, Seun no be so? Meanwhile, Dablessed, na outside naija you dey? Charl. |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by dablessed(f): 4:16pm On Jun 16, 2005 |
chawkee: Charl, What has location got to do with typo gragra? Ehn? Answer me? |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by dablessed(f): 4:19pm On Jun 16, 2005 |
dablessed:chawkee link=topic=419.msg6005#msg6005 date=1118922551: |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by chawkee(m): 4:04pm On Jun 17, 2005 |
Ok, Dablessed you are forgiven. How is Jan? Stay blessed. Charl. |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by dablessed(f): 1:56pm On Jun 18, 2005 |
chawkee: Its terribly hot Charl - another opportunity for "them" to move around in their bikinis. Ciao |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by CimonJorr(m): 6:58am On Jun 19, 2005 |
dablessed: If you want a face to associate with a name [or 'handle'] load your pix onto your nairaland page.. Seun.. you first... |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by hotangel2(f): 5:52am On Jun 22, 2005 |
Hey y'all. I am still getting used to this place. But why isn't there a space for pictures and a bigger Profile page?? I think we should have bigger profiles and you know some cool stuffs. |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by Seun(m): 6:55am On Jun 22, 2005 |
Large and flashy signatures and avatars can distract from the main purpose of the site. Having said that, I am favourably disposed towards having a better profile page. |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by hotangel2(f): 7:45am On Jun 22, 2005 |
awww...seun that's mean. Those stuffs could be fun. |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by chawkee(m): 2:58pm On Jun 22, 2005 |
HotAngel, what's up? I know you must be hot, that is why you want the forum members see you. But Seun is right you know. Such hot pix can distract some guys. So, let us just concentrate in convincing Seun to arrange the 'get together', at least that will do for now. How do you see that Angel? Charl. |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by pkrix(m): 8:42pm On Jun 22, 2005 |
She's hot! I maen hot-angel. She be my babe before. Na that hotness make me retire for her because I still wan live for only 200 years more now. |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by hotangel2(f): 9:22pm On Jun 22, 2005 |
hehe. y'all are funny. Anyways, it's okay. Seun should do whatever he likes. |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by chawkee(m): 2:08pm On Jun 23, 2005 |
Nice HotAngel. Well, I will like to meet you and see if your hotness can melt my iced state. Charl |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by Seun(m): 2:38pm On Jun 23, 2005 |
Hmmm ... let the young grow before you start to propose |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by hotangel2(f): 3:55pm On Jun 23, 2005 |
Seun: God Bless You Sir!! |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by chawkee(m): 10:04am On Jun 24, 2005 |
hot-angel:Seun link=topic=419.msg7262#msg7262 date=1119533927: |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by Greatpeter(m): 11:31am On Jun 24, 2005 |
Seun, Please, start preparing the Nairaland anniversary for all members to come together so that we can introduce ourselves one by one and award prizes to writers of piece who are most captivating and educating. If na money I go contibute oo. |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by chawkee(m): 2:24pm On Jun 24, 2005 |
Greatpeter, you dey there? You see that this suggestion is the bomb. By the way, when is the anniversary, is it around the corner? Two heads surely better pass one. My man, your views are correct. Charl |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by hotangel2(f): 6:49pm On Jun 24, 2005 |
which aniversary Y'all know i am not in 9ja right?? How will I be there |
Re: Hey, Seun, e don dey more captivating o by dablessed(f): 8:13pm On Jun 24, 2005 |
hot-angel: Ok, those of us wey no dey Naija, we go organise our own for where we dey abi Seun wetin u talk? With due support from you sir! |
Nigeria's Political News Blog Is The Most Visited Nigerian Blog / The Highest Likes You've Ever Gotten On Nairaland? And How Did You Feel? / Hilarious Selfie's On Social Network
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |