Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,743 members, 7,827,742 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 04:07 PM

Lit_revelation (the End) - Literature - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Lit_revelation (the End) (423 Views)

My Name Is John Dare Henry - THE END / In The End...The Beginning (A Romance Novelette By Kayode Odusanya) / The End Is Only The End( Completed) Short story (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Lit_revelation (the End) by krespoWhyte(m): 10:33am On Dec 02, 2017
jerry opens his phone and saw the text anqella sent to him
(angella:am having a make over party at my house, do well to come)
jerry: mtchewwww, i nur dy go abeg jhoor, una go church today, NO nd tomoro na sku, in short u pipo r mad sef
bambi: u r mad too, u go church today sef, no, inshort u re stupid
bryson: afa j catcher mke we go jhoor, d party go make sense oo, amanda nd kathy dy cum o
nelson: leavam mke him dy form saint
bambi: by 8pm meet us 4 oscar d rivolt ok
jerry: mke una nur too put hope oo, my dad nd mum fit cum bck tomoro morninq.
bambi: dat una round ass house qal dy arround abi..
jerry: ur old mama, na be our house help nw, u dy craze. . . i nur wan c u enta my house dy tok to my house gal oo
nelson: cum jerry, u dy Bleep her self?
bambi & bryson: help me ask am oo
bambi: u nur fit enta bros, allow me to open dat her yansh neh
jerry: bring my gucci panx toniqht cum oscar d rivolt oh
(lizzy, d house gal walks in with her big ass booming d earth)
lizzy: sir i am done wit d food, shud i dish it?
Re: Lit_revelation (the End) by krespoWhyte(m): 10:38am On Dec 02, 2017
bambi: oh beauty pls dish it out jhoor
jerry: her name is lizzy nt beauty stewpid
bambi: do u mind iffah help u out in d dishinq
<lizzy d house qal cudnt say anyfin, mayb bcus small oga dy there>
jerry to lizzy: dish it out but 4 onli me ok
lizzy: yes sir
bryson: guy u dy madt abi, *to lizzy* abeg dish it out 4 all of us jhoor
jerry: una don bcum my responsibility abi.
* * * * *
(monday morninq)
jerry woke up to prepare for sku
jerry: eboh pls call me d driver to cum pick me up to sku
eboh: ok sir
<jerry wore his white starched botton up shirt nd his red tie den e tucked in wit his pens red trouser nd his polished black shoe, den he knockam wit his red fited suit nd his golded colour google spec#jerry to qo well>
eboh:d driver don ready sir jerry
jerry put his bag into d car nd he entered then dy drove to sku.
(in sku)
d car entered d sku compound nd jerry came down wit his ultimate catchie smile, and walked to d assembly ground wit his iphone 6s in his hand.
tbc
Re: Lit_revelation (the End) by krespoWhyte(m): 11:18am On Dec 02, 2017
*in d classroom*
ese the fmale class captain came to d front role nd made an announcement
ese: gud morninq class, pls all the s.u members re expected to summit their siqninq book to d su president today durinq break, also yesterday was angella's birthday but sometin hppnd there which we all who went there r goin to be questned after sku today xo no one is expected to go home after closure. fnk u.
jerry: (stood up to meet ese) hello f**ker
ese: swit heart. . . u didnt cum tew d party wat hppned
jerry: humph mayb God Knew smthnq wil happn nd didnt allow, wat rili happned
ese: dont knw yet but i heard angella's dad came to sku to mke complaint on smthnq.
jerry: eya hope u pipo did nt go to his dad's room to bleep ooo (lauqhinq)
ese: lol u re mad, i was think...( she hasnt finished wen d math teacher walked in)
teacher: evribody get set 4 d class nd u <pointn to jerry> go bck to ur sit man
(teaching commence nd liqht fade)
after 4hrs in class, d principal walked in to ss2 wit a fat nd serious face man
tbc
Re: Lit_revelation (the End) by krespoWhyte(m): 11:51am On Dec 02, 2017
bambi:jerry afa hope say dis man no wan be our physic teachr
jerry: make we hear first na sho
principal: you stand up there(pointinq to jerry)
jerry stands up. . .
principal: u r nt afraid dat i am hear nd u r toking, wat r u toking about nd who were u toking to
bambisadwhispering) afa nur call me o
jerry: sir, dis young man sitted nxt to me was asknq me if u brouqht our new physic teacher
(the whole class started mumbering nd shouting nooo)
principal: shut up evribody nd u next to him stand up...
bambi stood up
principal to bambi: wat mkes u fink dat dis is ur new physic teacher
bambi: m sori sir but we v always waited 4 d new physic teacher u promise tew bring to us. sir
principal: ok dnt wori, i vnt 4qot but dat nt y iam here so sit down.
*to d class* do u knw dis man standing b4 me?
odi: hw we go tke knw
class: lol, hahahahahahaha
(odi is d biggest nd dullest boy in d full sku)
principal: ok dis is mr benyeogor, d fada of angella, if u knw u were in angella's house yday, stand up
tbc
Re: Lit_revelation (the End) by krespoWhyte(m): 2:01pm On Dec 02, 2017
ass class rep raised her hands
ese:excuse me sir, i wana say smthnq
principal: ok
ese: some guyz who were too rouqh came tew d birthday also, i believe dy wud v bin d one involve in such doinqz
principal: is ok, but class rep, u nd ur ass re to see me after 2mao's break
leo: yes sir.

(bell rinqz 4 closure)
jerry, bambi, nelson, chika nd maxwel started walking towards d sku park wen someone called on chika tew wait 4 him
bambi: catcher, i like dat gal wey dem dy call ese
nelson: y u dy tellam abi na im babe?
bambi: afa u nur knw say ese dy put eye on jerry ehn nel
jerry: u don start abi. . . abeg nur let pipo hearam oo
maxwel: my dad is here, c u guys 2mao
nelson: ok, na u sabi speak enqlish abi
maxwel: dat y we r in sku
jerry: dnt mind dis werey
maxwel left.. nd jerry brouqht his iphone 6s out nd called his driver
to cum pick him up
(liqht fade)
Re: Lit_revelation (the End) by krespoWhyte(m): 11:54pm On Dec 02, 2017
on getting home dad nd mum were bck 4rm travel with his sisters. . .
jerry: hey dad, mum u'r bck 4rm kinqdom
mum: swit heart. . .hw u nd hw was sku?
jerry: fyn mum, u quys didnt cum bck wid dose 2 cats. . .
lilian: we heard u, kidoh
lara: who were u calling cat, u v started havin mind na abi (as she hug jerry)
jerry: miss u switheart
lara:miss u too baby boy
lilian trying to be jealous cut in
lilian: u didnt miss me abi, issokay i wil manage
jerry: i do ni
lilian: den wat r u stil doing there? wil u cum here nd gv me a hug
jerry tried to go to her wen his fone rang. . . guess who called, MTN CUSTOMER CARE
Jerry:mtchew . . . lilian i love u nd mis u biq lil
lilian: me too hunnie <to dad> do u fink jerry wil bcum fat as u re?
dad: lol of course yes. or dont u biq man
jerry: yes dad i wud lov to so dat i wont cheat mah wife with smal qalz
mum:lol who tod u ur dady cnt tke a kid gal as gf
lara: lol dady want to kil somebody's dauqhter
jerry: gud u guyz r home cux it been borinq 4 me
lara: wah ov ur qalz
tbc

(1) (Reply)

A Letter To The Heavens. / Somtoo Come And See Jesus / ADDICT Episode 7

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.