Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,220 members, 7,818,756 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 12:34 AM

Privacy!!! - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Privacy!!! (483 Views)

The Role Of Encryption In Protecting Privacy And Security / CIPM Online Training- Certified Information Privacy Manager - Tsaaro Academy / The Importance Of Website Privacy Policy In Nigeria (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Privacy!!! by Martin0(m): 8:44pm On Dec 04, 2017
Gypsey abeg come oo, e get something wey I want make we talk,your facebook dem don hack am na.

Eh eh I dey plan to export next year oo to England(london) abeg wetin pesin need to do?
Re: Privacy!!! by Nobody: 8:47pm On Dec 04, 2017
Martin0:
Gypsey abeg come oo, e get something wey I want make we talk,your facebook dem don hack am na.

Eh eh I dey plan to export next year oo to England(london) abeg wetin pesin need to do?
so na wetin you wan export?
Re: Privacy!!! by Martin0(m): 9:01pm On Dec 04, 2017
gypsey:
so na wetin you wan export?
I wan dey export chin chin oogringrin U know say I learn am from my mama nagringrin
I just wan add join the small small tinz wey go still dey give me money ooo... How u see am na?
Re: Privacy!!! by Martin0(m): 9:03pm On Dec 04, 2017
But una food control agency na my problem oo,coz e nor go easy oo coz I know say dem nor dey carry food enter market anyhow for that side
Re: Privacy!!! by Nobody: 9:20pm On Dec 04, 2017
Martin0:


I wan dey export chin chin oogringrin
U know say I learn am from my mama nagringrin

I just wan add join the small small tinz wey go still dey give me money ooo...
How u see am na?
it's not a bad idea, how you go take do am na? i mean the export.
Re: Privacy!!! by Nobody: 9:34pm On Dec 04, 2017
there is no problem with food Agency as long as you aee not importing ilegitimate goods
Re: Privacy!!! by Martin0(m): 9:36pm On Dec 04, 2017
gypsey:
it's not a bad idea, how you go take do am na? i mean the export.

Na DHL or FEDEX I dey plan to dey use oogringrin
Re: Privacy!!! by Martin0(m): 9:39pm On Dec 04, 2017
gypsey:
there is no problem with food Agency as long as you aee not importing ilegitimate goods

Eh eh no wahala then.
___
Abeg na legitimate gringrin
Re: Privacy!!! by Nobody: 9:50pm On Dec 04, 2017
Martin0:


Na DHL or FEDEX I dey plan to dey use oogringrin

so how many chin chin would you be able to import in a month? have you made enough research? you know? 1 packet of chin chin is like 60 pence =300 naira maybe, how much are gonna sell to the sellers? there hundreds of chin chin in Dalston market here in London Hackney, imported from Ghana and nigeria
Re: Privacy!!! by Martin0(m): 10:01pm On Dec 04, 2017
gypsey:
so how many chin chin would you be able to import in a month? have you made enough research? you know? 1 packet of chin chin is like 60 pence =300 naira maybe, how much are gonna sell to the sellers? there hundreds of chin chin in Dalston market here in London Hackney, imported from Ghana and nigeria

Oh I can export minimum of 1000 of differenct sizes,

Current what am doing now is all part of my research and am still trying to put together some research before I finally conclude.

Erm am looking or considering a pack or plastic cane of chin chin will cost not less than 200naira depending on it size,and quality,but what matter's to me now is the quality if I can get or if costomer' are attracted to it based on it quality then maybe it may likely increase..

Am not necessary looking at london as the centre for this product if it gonna be possible for me to take it down to other cities then I will try..
Re: Privacy!!! by Martin0(m): 10:08pm On Dec 04, 2017
gypsey:
so how many chin chin would you be able to import in a month? have you made enough research? you know? 1 packet of chin chin is like 60 pence =300 naira maybe, how much are gonna sell to the sellers? there hundreds of chin chin in Dalston market here in London Hackney, imported from Ghana and nigeria

Ehm na now u put classic picturegringrin
Fine man..

(1) (Reply)

REVEALED: How President Buhari Angrily Reacted To Son’s Accident, Attacked Aides / Beautiful Lady Cries Out On Facebook, See Why. / Itunes Gift , Amazon Gift Card, Stream Gift Card

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.