Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,265 members, 7,818,908 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 07:51 AM

Inec In A Confused State - Jobs/Vacancies - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / Inec In A Confused State (1007 Views)

INEC (ADHOC Staff) Invite For Training. / INEC Recruitment 2014 (ADHOC Staff Vacancies)-apply / Hurry - Jobs At INEC In All The 36 States (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Inec In A Confused State by pajay3: 12:59pm On Apr 08, 2010
Na wa 4 Niger sef! every thing na so so wayo ful am follow body. No wonda wey some group of persons call am "POLITY" well if u comot the "Y" put "IES" na u sabi.No be even dat one be de issue.Dem sey in everything we do, WAYO(polity) dey follow body.No wonda wey for some families,mama go come back 4rm markert carry mango wey she buy give only emeka out of all de pickins wey she lay.

INec no dey far 4rm de mater.Wich kind human yams constitute de INEC sef?.Abi na human Rice dey dia? anyhw sha all zoin sha.
De mater be sey y INEC go sey dem wan conduct screening for people wey no get job 4 dis planet Niger,dem com dey do am like sey dem be thief?

De tin tier me-o. We hear sey thru gossip sey dem wan do interview,no mail, nottin to notify de people dey com 4 de interview.Even to public am for newspapers as dem take tell people sey dem wan recruit,who sign?.

Abi de national cake no dey again? INFACT I DON TIER FOR DIS MATTER SEF.ABI NA ONLY INEC DEY.


SECOND BASE JIRRE
Re: Inec In A Confused State by CHIMCO(m): 11:38pm On Apr 08, 2010
Omo broken, pls give inec & the system a break. Think positively & positive things will come your way.
Re: Inec In A Confused State by HiMiky: 7:02am On Apr 09, 2010
even when de sign of the wayo dey ground?

(1) (Reply)

Wats Up With Inec! / Sales Reps Wanted Nation Wide. / Hse Coordinator In Warri.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.