Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,767 members, 7,851,620 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 01:14 AM

**SOLD** 2007 Toks Toyota Camry Sport - Autos (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Autos / **SOLD** 2007 Toks Toyota Camry Sport (2953 Views)

**SOLD** 2007 Toks Toyota Camry XLE / 2007 Toks Honda Pilot( 2.4m) with navigation and reverse camera / 2007 Toks Lagos Cleared Toyota Camry LE (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: **SOLD** 2007 Toks Toyota Camry Sport by GAZZUZZ(m): 9:34am On Mar 01, 2018
Cosplay:
Na true oo

Gazzuzz Gazzuzz Gazzuzz

you are forgiven...... grin grin grin grin
Re: **SOLD** 2007 Toks Toyota Camry Sport by capsie18: 3:17pm On Mar 01, 2018
Cosplay:
Una no Dey ever fit dey honest once. Look at this car wey even airbag deploy. You no fit just talk am say na accidented but repaired

To whom this may concern :

Whenever someone shows interest or comes for a vehicle... It is my full responsibility to disclose what has been worked on the vehicle with proof of what and what has been changed because there is nothing to be dishonest about.. so Oga Vehicle Inspector I am well aware of everything that's why all the car tags are still on and if I had wrong intentions to my fellow man I know where my conscience is.. Vehicle is in perfect working condition with everything intact and intransigent ... Just for the sake of future reference I am going to display the Foriegn condition of my vehicles when I receive it from my sales agent overseas...

Thank you for reading, kiss my mistakes and vehicle is still up for sale...
Happy sales

1 Like

Re: **SOLD** 2007 Toks Toyota Camry Sport by Mattpopson101: 3:24pm On Mar 01, 2018
hmmm.

Cosplay:


Bros na wetin you wan but be this. Make you dey informed
Re: **SOLD** 2007 Toks Toyota Camry Sport by Cosplay: 5:40pm On Mar 01, 2018
To whom it may concern:

1 Like

Re: **SOLD** 2007 Toks Toyota Camry Sport by RealGucci: 6:31pm On Mar 01, 2018
car of 1.5m
u be real thief
Re: **SOLD** 2007 Toks Toyota Camry Sport by nurez305(m): 6:38pm On Mar 01, 2018
But where are they doing the refurbishment to make it clean just like new

1 Like

Re: **SOLD** 2007 Toks Toyota Camry Sport by Lukainoluciano: 6:41pm On Mar 01, 2018
Cosplay:
Una no Dey ever fit dey honest once. Look at this car wey even airbag deploy. You no fit just talk am say na accidented but repaired
jizzz people mean oh..see as I been dey admire the car shaa....nice one bro
Re: **SOLD** 2007 Toks Toyota Camry Sport by proxillin(m): 6:48pm On Mar 01, 2018
Make I pay 1.5?
Re: **SOLD** 2007 Toks Toyota Camry Sport by melayemi: 7:53am On Apr 08, 2018
Cosplay:
Una no Dey ever fit dey honest once. Look at this car wey even airbag deploy. You no fit just talk am say na accidented but repaired


Bros I swear you are good ,if I wan buy motor bros u go Dey by my side

(1) (2) (Reply)

SOLD!!!!!! ....... / DISTRESS SALE: 2011 Ford Edge 2011 SOLD / »»» Sold!! Neat Chevrolet Cruze 013 @ N1.7M Negotiable «««

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.