Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,204 members, 7,953,756 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 03:45 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Poems For Review / Today's Is Friday Oh! (583 Views)
Oh Kiss- And Oh Heaven (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Today's Is Friday Oh! by firestar(f): 10:14pm On Jan 26, 2018 |
Issa Fry-dey. Something jus appun Na now now e be: Griinng! Babes, how far? You go show? Abeg bring something. Something wan appun: See as dat bros dey waka go Dat babe wey im wan toast, Abeg shift my guy I wan see free show! Something never appun: I jus dey see red, see green... We neva enta February sef, And wetin dey Insta be say 14 don set Na the God of the baeless baes! 4 Likes 2 Shares |
Re: Today's Is Friday Oh! by firestar(f): 4:07pm On Feb 02, 2018 |
Stands in line Sways with swag Sits in rows Manspreader's pad Hold that ticket Losing it is bad Cut through the sea Whilst on land ... Organized chaos Auto and Manual Only in Lagos Go slow crawl Maddeningly famous Trads 'n' casual: Owambe jor, That'll be us. 6 Likes 4 Shares |
Re: Today's Is Friday Oh! by basille(m): 12:35am On Feb 10, 2018 |
firestar:This is good! 1 Like |
(1) (Reply)
A Journey Called Life / My Last Song / Why War?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |