Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,164 members, 7,818,538 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 06:17 PM

Nans Dey Beg Naija Students To Stop To Spread Fake News For Social Media - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Nans Dey Beg Naija Students To Stop To Spread Fake News For Social Media (317 Views)

Man Accused Of Turning Students To Yams In Ibadan, Set Ablaze (Video, Photo) / Sodomy: Kano Islamic Teacher Arrested For Turning His Students To Sex Machine / NANS, SUG President Clash At The South Africa Embassy In Abuja (Photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Nans Dey Beg Naija Students To Stop To Spread Fake News For Social Media by chiefotota(m): 2:42pm On Feb 08, 2018
National Association of Nigerian Students (NANS), today Thursday, don draw ear dey warn all Naija students to abeg stop to spread fake hate news wey fit cause gbege for di country. dis warning dey come after di pishure and voice messages spread for Whatsapp and other social media platforms, of Fulani herdsmen attack for Lagos/Ibadan expressway.

Di guy wey dey talk for NANS, Bestman Okereafor, make dis press statement give News Agency of Nigeria(NAN) for Enugu.
Okereafor say make students stop dis bad tin, because if police arrest any student for spread fake hate news, NANS hand nor dey o. he also thank di Ogun state Police Command, wey arrest di matter with speed, before di tin turn to something else.

Source: http://www.ototaspalmyjoint.com/nans-dey-beg-naija-students-stop-spread-fake-news-social-media/

(1) (Reply)

'I Paid DSS Officials, Others N1m To Smuggle In 661 Rifles Suspect Tells Court / What Is The EFCC And Federal Government Saying About The N36m And N70m. / Is Nigeria Not At War?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.