Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,464 members, 7,816,086 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 03:42 AM

Passion Go Pay.( A Poem ) - Literature - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Passion Go Pay.( A Poem ) (334 Views)

Trapped By Passion (18+) / Moments of Passion (18+) / Victims Of Passion (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Passion Go Pay.( A Poem ) by Chapelbeatz(m): 10:56am On Mar 28, 2018
PASSION GO PAY.

e fit no be today


but i know say someday


"passion" go pay


true true e fit tay


but "passion" go pay


one day


i go jump shout yay


"passion" don pay


people dey see me as person wey dey insane


i go ask for help dem go say nay


even my friends dy feel say i don go astray


but i no go gree make my hardwork go to drain


jane don dey see me as bane


family dey see me as pain


but i know say "passion" go pay


dem no know how i dy feel main main


but i sure say hope dey


e fit be foundation i just dy lay


even sef God dey


and no be lie say i don suffer tay


i dey work morning and day


even kabiru no gree help cos i no be gay


but i sure say


like play like play


one day one day


"passion" go pay.


All rights reserved.copyright


#chapelbeatz#.
Re: Passion Go Pay.( A Poem ) by Fetula4u: 11:01am On Mar 28, 2018
Bro i day with u oo....one day e go pay....i have that conviction

1 Like

Re: Passion Go Pay.( A Poem ) by Chapelbeatz(m): 11:16am On Mar 28, 2018
Fetula4u:
Bro i day with u oo....one day e go pay....i have that conviction


one day passion must pay.
Re: Passion Go Pay.( A Poem ) by Fetula4u: 11:20am On Mar 28, 2018
Chapelbeatz:


one day passion must pay.
na so i think say na only me day this game oo.

(1) (Reply)

For Authors, Feature Your Book Here For Review / Be Good / Massive Hit

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.