Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,600 members, 7,809,179 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 03:18 AM

#bbnaija 2018: And Di Winna Na… Miracle With Di N25m - Events - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Events / #bbnaija 2018: And Di Winna Na… Miracle With Di N25m (401 Views)

#BBNAIJA 2018: Miracle Emerges Winner / 2018 Brides To Be, Get In Here / 100 Happy New Year 2018 Messages, SMS & Wishes To Send To Your Loved Ones (2) (3) (4)

(1) (Reply)

#bbnaija 2018: And Di Winna Na… Miracle With Di N25m by chiefotota(m): 9:17pm On Apr 22, 2018
After 85 days for inside Big Brother Naija house, Cee-C Miracle don finally win di star price of N25million cash, plus some other jara wey go make am add up to N45million. Wen di show start, he fess put only wan leg for ground like fawo (chicken) wey rain beat, for im eye, nai one after di other, dem evict all 15 housemates remaining Tobi, Cee-C, Nina, Alex and Miracle.

For di final match today Sunday, dem fess chase Nina, den followed by Alex, before I shout Cee-C, dem use koboko flog Tobi comot from di house, e con remain Cee-C and Miracle, but las-las dem announce… Miracle as di winner of di star price.

Congratulations Miracle.

Davido, Dice Ailes and Kaffy perform for di finals to groove di guest wey watch di live show for South Africa and di viewers across di whole wide world.

http://www.ototaspalmyjoint.com/bbnaija-2018-and-di-winna-na-miracle-with-di-n25m/

(1) (Reply)

Kiddies Party Loots( Gifts) / Speech Delivered By Abia State Governor, Okezie Victor Ikpeazu, Ph.d At The Cons / Celebration Day

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.