Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,010 members, 7,814,444 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 01:00 PM

Simple Yes Or No, You Go Spend Your $168 (n60,480) Take Buy Dis Jeans? - Fashion - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Fashion / Simple Yes Or No, You Go Spend Your $168 (n60,480) Take Buy Dis Jeans? (895 Views)

Simple Yes Or No, Dis Ibb Agbada On Top Canvas Make Sense Or Not? / Simple Yes Or No, Simi Sexy For Dis Pishure Or She Has Gone Mad Again? / Simple Yes Or No, Dis Kcee Gadging (dress Up), Make Sense Or Not? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Simple Yes Or No, You Go Spend Your $168 (n60,480) Take Buy Dis Jeans? by chiefotota(m): 12:05am On May 06, 2018
Dis jeans wey di designer call "extreme cutout" jeans dey trend online, and guess how mush online store Carmar dey sell di jeans…? A whole $168 (N60,480).

We dey wonder se as as how, pesin go spend a whole N60,480 take buy dis tin, and where di pesin wan wear di tin go?

See di back view: http://www.ototaspalmyjoint.com/simple-yes-or-no-you-go-spend-your-168-n60480-take-buy-dis-jeans/

Re: Simple Yes Or No, You Go Spend Your $168 (n60,480) Take Buy Dis Jeans? by So101: 12:15am On May 06, 2018
No!!! Wetin remain no reach 500naira na

1 Like

(1) (Reply)

SEE: Wizkid Rocking The New Nigeria Jersey (photos) / Most Amazing Natural Hairstyles For Your Little Boys And Girls (photos) / Brand-new Lonsdale Original Sneakers from UK{SOLD}

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.