Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,441 members, 7,839,902 topics. Date: Saturday, 25 May 2024 at 11:39 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / See (6365 Views)
Please Friends How Do You People See My Pics Am I Handsome Girls And Boys Judge / Please All Judge My Pics Am I Handsome / A Busty Girl Is My Favourite,if u re one text me.08094420092 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: See by 9ja4eva: 7:56am On Apr 18, 2007 |
lol. |
Re: See by jaybaby(f): 5:05pm On Apr 18, 2007 |
9ja4eva waz so Funny? |
Re: See by U1(m): 9:06pm On Apr 19, 2007 |
Infact,una poeple too dey criticize about una just wan appear funny.Nah!You've lost me. |
Re: See by 9ja4eva: 7:44am On Apr 20, 2007 |
Hmm wetin u dey yarn? |
Re: See by Creamish(f): 9:29am On Apr 22, 2007 |
jaybaby: poster |
Re: See by osegwu(m): 9:36am On Apr 22, 2007 |
@ creamish If he threatenes you again just call me ok? I will be right there beside you. |
Re: See by jgirl3: 9:55am On Apr 22, 2007 |
Creamish are you serious? Threatened you how? You know what it doesn't even matter. Do you want me to kick his ass kung-fu style or naija style for you? |
Re: See by 9ja4eva: 11:27pm On Apr 23, 2007 |
jaybaby: Next, |
Re: See by jaybaby(f): 8:46pm On Apr 24, 2007 |
Next ko--Gucci ni |
Re: See by Creamish(f): 11:29am On Apr 25, 2007 |
j-girl: Babe, im serious---i dint want to add him to my YIM list so he mailed me a threat ---- na by force? |
Re: See by omogenaija(f): 2:44am On Apr 27, 2007 |
wonders if anybody actucally called him |
Re: See by 9ja4eva: 3:08am On Apr 27, 2007 |
LOL.Did u |
Re: See by jaybaby(f): 5:07pm On Apr 27, 2007 |
I hrd U did 9ja4eva |
Re: See by Anonymous2(m): 1:01pm On Apr 28, 2007 |
@whom it may concern what a smart move on the verge of ignorance, got it all planned out stupid! |
Re: See by estylove1(f): 9:34am On May 03, 2007 |
guys which one be una own? i hav always noticed that whenever someone post a topic such as this everybody starts abusing dat guy or girl. if you are interested then contact him if not plz keep quiet and allow people who are willing to contact him to do so haba dis is gettin too much and it has got to stop even if he no take d pic close to a car una go talk na wa oh bad belle people |
Re: See by omoge(f): 12:21pm On May 03, 2007 |
lol abi ooo some go use style call the guy o and come dey do one kain for here, Man mi, you still available? estylove1: |
Re: See by 9ja4eva: 5:18am On May 04, 2007 |
jaybaby: No na u oh Jay |
Re: See by ATLANTA96(m): 12:51am On May 25, 2007 |
PUT MORE SO THAT U GO GET THEM WELL WELL |
Re: See by ATLANTA96(m): 1:12am On May 25, 2007 |
is too much |
Re: See by acidrop(f): 2:13am On May 25, 2007 |
lol, some peeps can be very despereate oooo |
Re: See by haywhy(m): 3:40pm On May 25, 2007 |
Thank God all NL ladies agreed the guy is handsome |
Re: See by kattie101(f): 6:02am On May 16, 2008 |
na wa oooooooooooo |
Re: See by colove: 7:38pm On May 17, 2008 |
u re too fake is it compulsory to snap with ur brother car.nigerians, anyway as u dey receive txt remember say AIDS DEY OOOOOOO |
Re: See by vislabraye(m): 8:32pm On May 17, 2008 |
Chai, which kin pose u dey pose. The babes wey suppose call don dey cast you, Wear some thing else, and look more like a guy |
Re: See by Spicys: 4:59pm On May 26, 2008 |
whose house is this? ur neighbours house i guess |
Re: See by yombell(m): 2:41pm On Jun 01, 2008 |
make una leav d guy nw, he's walkin by faith |
Re: See by Bizl4Rizl(m): 12:25pm On Jun 06, 2008 |
|*scratching head* why would a guy put up a picture with him beside a car? |
Re: See by vampire(m): 6:06pm On Jun 06, 2008 |
@poster Well, all i can say is all the best, though the internet is kind of one kind sha ALL THE BESTY IN YOUR QUEST!! |
Re: See by arktivitym(m): 12:36pm On Jun 16, 2008 |
As if you knew what l wanted to ask him."no offence bro, you sure that car is yours or is it just for effect?" |
Re: See by holythug(m): 12:41pm On Jun 16, 2008 |
kai. . .see as u come yeye ur sef 4 NL |
Re: See by Uzzyan: 12:49pm On Jun 16, 2008 |
Presido na u fine pass lol. Only u one na fine men |
Re: See by agwoko: 10:11am On Jul 24, 2008 |
@ fynewaka, well said. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Igbo Girls Kwenu! Kwezuo Nu! / Lets Get Sassy Here / 18 Sex Group Chat Phone Call Or Bbm Male And Female
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |