Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,575 members, 7,816,416 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 10:52 AM

Una Mumu Don Taya Me - Literature - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Una Mumu Don Taya Me (406 Views)

Article On Am Single And Available "You Don Know Until You Understand" / "I For Don Blow But..." - See Funny Name Of Book (photos) / Our Mumu Don Do (A Poem) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Una Mumu Don Taya Me by Badirukehinde(m): 7:49pm On Jun 01, 2018
Una mumu don taya me.

All these mumu
politricksters wey thier eye
dey see stars,
una mumu don taya me.

my country people
wey no get better road
go soon vote the tricksters inside office,
shey una no geh sense ni?

e mo age Naijiriya ni?
una no get sense say
democracy na total demoNcrazy

we president na sickler,
2019 na him Josephic dream,
una mumu taya me.

Mr Lai wey geh Pd.D for lie
with our taransmitted transmission Man in Black,
una mumu taya me.

My country people! wake up,
no too mumu,
youths, stand up,
no let polithiefian destroy you,
who geh ear make ee hear,
I don talk my own.
I don taya, because say
Una Mumu Don taya Me...



#BadiruKehinde
1/06/18

Comments, e-mail Badirukehinde@gmail.com
Facebook | Twitter | Instagram - Badiru Kehinde

(1) (Reply)

Top Four Bestseller Books You Should Read. / POEM: For Nigeria / PLS HELP!! Hope I Won't Be Sued For Talking Abt D Govt In My Ebook On Amazon

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.