Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,812 members, 7,813,673 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 04:03 PM

Police Discover Igbo And Cocaine Wey Dem Code Inside Replica World Cup - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Police Discover Igbo And Cocaine Wey Dem Code Inside Replica World Cup (266 Views)

Police Discover 350 AK-47 In A Poultry Farm In Niger State / Police Discover Bomb Factory In Ebonyi (photos) / London Police Discover $8.5million In Nigerian Student's Apartment (Video, Photo (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Police Discover Igbo And Cocaine Wey Dem Code Inside Replica World Cup by chiefotota(m): 10:42am On Jun 27, 2018
Korret Police guys for Argentina wey sabi their work, don burst some guys, wey try to smuggle igbo and cocaine codedly into Argentina last week Friday.

Di minister for security tins for Buenos Aires, Cristian Ritondo, confirm dis news with di pishure wey he share for Twitter, he say dem don arrest 4 guys and 2 babes for di mata, di guys, code di igbo and cocaine inside replica World Cup trophies, wey dem claim say na trophies for "Narcos de la Copa".

Di cups contain 22 pounds of cocaine and 44 pounds of igbo, with more dan $14,000 cash. Dem also seize 2 shakabula (guns) plus cars from di criminals.

For more details and pictures, Visist:
http://www.ototaspalmyjoint.com/police-discover-igbo-and-cocaine-wey-dem-code-inside-replica-world-cup/

(1) (Reply)

Killings: Why Buhari Must Urgently Sack Service Chiefs- Dino Melaye / US Woman, 92, Kills Son To Avoid Being Sent Into Care Home / The Fulani Question

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.