Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,277 members, 7,826,080 topics. Date: Monday, 13 May 2024 at 09:27 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Let Us Throw All The Insults Here Part 2 (21921 Views)
Applicant Insults Prospective Interviewer On Road, Meets Him At The Interview / Lets Throw The Insults Here {part 3} / Let Us Throw All The Insults Here (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (25) (Go Down)
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 12:49am On Oct 24, 2010 |
xynerise: Vic, abeg help this guy answer im question. Vic2k3: See as your stupidity dey shine for your face. I tell you say my papa dey for village? Mugu oshi. |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 12:51am On Oct 24, 2010 |
Chei see as guys dey fight to get TANIMZ attention. dis place don dey over crowded for my liking i'm out (NO OFFEINCE GUYS) |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by xynerise: 12:54am On Oct 24, 2010 |
@studio. Na lie Nepa don take una light. @tanimz, I no u are shy to say u love me back. Dont worry every body don sleep. Its just the two of us. |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by Vic2k3(m): 12:55am On Oct 24, 2010 |
Vic, abeg pls help this guy answer im question Ma guy she is obviously in love wif another man. So better luck nxt time So Tanimz u don dey craze finally abi? No problem 911 dey |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by xynerise: 1:02am On Oct 24, 2010 |
^I can see you are the 911. Mr spokesman, if I asked her if she loves me doesnt mean I am interested in her. Damn! She is just a kid. |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by Vic2k3(m): 1:07am On Oct 24, 2010 |
Lol i sense bitterness. It will all be well sire. No need for that. |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by xynerise: 1:09am On Oct 24, 2010 |
Go play tenten na. |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 1:18am On Oct 24, 2010 |
Her boy friend siddon somewhere around the corner with moet and cuban ciggar for hand dey watch una fight over his babe. lol una dey here dey claim ownership i sorry for una lol |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 1:44am On Oct 24, 2010 |
^^ Ewu! Xynerise, Vic, we go jam later. Shey your fingers dey scratch you to type? |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by kaygenx123(m): 1:51am On Oct 24, 2010 |
Your village dey lack one fool, lol |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 2:02am On Oct 24, 2010 |
^ You are very correct. My village dey lack im one and only fool and that is you. Thank God say you dey for self-imposed exile. |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by bashydemy(m): 4:14am On Oct 24, 2010 |
hmm insult indeed kai zipping my Moet with my Cuba as usual |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 4:26am On Oct 24, 2010 |
Hello? |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by bashydemy(m): 4:54am On Oct 24, 2010 |
^^ Pls reduce the volume os your speaker pls |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 5:17am On Oct 24, 2010 |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by bashydemy(m): 5:36am On Oct 24, 2010 |
Sowie |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 5:40am On Oct 24, 2010 |
It's okay. |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 7:03am On Oct 24, 2010 |
tanimz: See as u just dey happy eranko! na pregnancy u dey play with so. but i no get your time - go and look for your mate |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by bashydemy(m): 10:11am On Oct 24, 2010 |
^^ Una get quarrel? |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by kaygenx123(m): 10:26am On Oct 24, 2010 |
@tanimz. I know how it feels like 2 be away from ur people, lol. *throws her a grenade* take that. *lifts middle finger* and that, lol |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by bashydemy(m): 10:59am On Oct 24, 2010 |
^^ and what are you inisinuating here? don't tell me you are trying to say F**k *** |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 3:24pm On Oct 24, 2010 |
Bashy, better pessin, good morning jare. Hope you slept well? Kaygenx123, nobody put you for exile, na you impose am on yourself. Bloody fool. Studio, you no tell me say you get belle nau. All these hermaphrodites here sef. |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 3:40pm On Oct 24, 2010 |
She-diot wey nor sabi greet mtchew |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 3:45pm On Oct 24, 2010 |
Are you worth greeting? |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by Vic2k3(m): 3:51pm On Oct 24, 2010 |
tanimz: Ignorance is a disease.<<<<< see your life? Omo agbero. All the way from village, go brush. . . . . . . . jor |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 4:02pm On Oct 24, 2010 |
You don dey sniff expired paracetamol again, abi? |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by Vic2k3(m): 7:11pm On Oct 24, 2010 |
The one u remain, abi? Born again homo |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 7:35pm On Oct 24, 2010 |
TANIMZ stop messing with me u dis idio.t how much is your life worth? |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 8:08pm On Oct 24, 2010 |
^^ Obviously more than yours. |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by gidson12(m): 1:16pm On Oct 26, 2010 |
ranting kids@ it again |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 2:26am On Oct 29, 2010 |
^^ Bros, how ya pure water business? |
Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by gidson12(m): 1:32pm On Oct 30, 2010 |
Fine o!, hw ur rat poison biz |
(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (25)
COMEDY: Full Of Episode Of AY’S Crib Titled ”august Visitor” [download] / Ronaldinho Is Dead? / Hilarious Joke's Corner (Laugh Unlimited)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |