Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,967 members, 7,845,112 topics. Date: Thursday, 30 May 2024 at 12:32 PM

Nikelloblog Jokes Pidgin Proverbs Part 2 - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Nikelloblog Jokes Pidgin Proverbs Part 2 (468 Views)

Nigerian Pidgin Proverbs / Just For Fun: English Vs Pidgin / Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Nikelloblog Jokes Pidgin Proverbs Part 2 by Frankyjay1(m): 5:38pm On Sep 27, 2018
1. Cockroach wey jam fowl, jam bad luck.
2. Na cricket tell him children say, No matter how ground strong, Them no go sleep outside.
3.Pikin wey say him mama no fine they use style call him papa blind man.
4. No be eye wey dem take chop eba dem take dey share meat.
5. Person wey use Elephant set trap, na him know wetin he wan Catch.
6. When Breeze Blow Fowl Yash Go Open
7. STUDENT WEY READ NA HIM SERIOUS, BUT STUDENT WEY PASS NA HIM KNOW BOOK.
8. Dem no dey tell tortoise say race don start.
9. Dem no dey tell blind man say salt no dey for food.
10. Before you see monkey, monkey don see you.
11. Thief wey jump fence enter house where owner dey wait for am, no go jump again.
12. If pikin say he sabi die, him papa sef go tell am say him sabi bury.
13. Na wetin dey sweet for goat mouth, Na im dey kill am.
14. If e be like say everybody dey craze" na you dey craze.
15. Meat wey you dey forbid, no use your teeth cut am.

(1) (Reply)

Infinix Note4 Beggar (last Born Comedy L4l Episode 4) / Police Slapped Him For Running Too Fast / My Rechargeable Fan

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.