Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,157,900 members, 7,835,001 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 12:28 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! (3680 Views)
Difference Between Yankee Nairaland And Naija Nairaland / Difference Between Complete and Finished / What Is The Difference Between Girls Aged: 8, 18, 28, 38, 48, 58, 68, & 78 ? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by voiceout1: 7:15pm On Jul 17, 2010 |
Can some please tell us some difference between aje butter n aje pacco! i no there numerous pls mention the one u no |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Kunbee: 10:35pm On Jul 17, 2010 |
Wtf |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by StudioCFR(m): 7:16pm On Jul 18, 2010 |
Well-done kunbee -- I think sey na only me soji pass for here. |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Kunbee: 7:25pm On Jul 18, 2010 |
Him dey voice out |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by StudioCFR(m): 7:27pm On Jul 18, 2010 |
Give am dirty slap |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Kunbee: 7:33pm On Jul 18, 2010 |
*slaps voice out* |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by KennyG6(m): 7:36pm On Jul 18, 2010 |
Aje Butter = Kenny G Aje Pacco = kunbee |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by StudioCFR(m): 7:39pm On Jul 18, 2010 |
Ndo! E go better |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Kunbee: 7:40pm On Jul 18, 2010 |
Abi oooooooooooooooo |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by StudioCFR(m): 7:42pm On Jul 18, 2010 |
Whats yo qualification make i see how i fit assist u. I no want forget certificate oh |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Kunbee: 7:51pm On Jul 18, 2010 |
I am a gce holder |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by StudioCFR(m): 7:58pm On Jul 18, 2010 |
As u fine reach, na only gce result u get for hand. |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Kunbee: 8:05pm On Jul 18, 2010 |
My yansh no let them give me admission cos its too big for chair |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by StudioCFR(m): 8:10pm On Jul 18, 2010 |
How big kunbee? Mmmmmmmm |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Kunbee: 8:17pm On Jul 18, 2010 |
look at my profile pic |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Dyt(f): 8:18pm On Jul 18, 2010 |
i rep d aje pako's sorry i meant 2 say i am called d aje bo |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by D1KeleVra(m): 8:26pm On Jul 18, 2010 |
why una get skill to derail topics? |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Dyt(f): 8:30pm On Jul 18, 2010 |
who dis one dey follow talk? |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by KennyG6(m): 8:33pm On Jul 18, 2010 |
Dyt:why u dey form ajebo? |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Dyt(f): 8:36pm On Jul 18, 2010 |
sorry? |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by lbotus(f): 8:37pm On Jul 18, 2010 |
see them, all claiming to be aje butter whereas they r ajepaco to the bones!!! |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Dyt(f): 8:39pm On Jul 18, 2010 |
plssssssssssssssssssssssssssssssssssssss |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by KennyG6(m): 8:40pm On Jul 18, 2010 |
Dyt:for wat? |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Dyt(f): 8:46pm On Jul 18, 2010 |
i am an ajhebho ok |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by KennyG6(m): 8:48pm On Jul 18, 2010 |
Dyt:i know, they told me |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by D1KeleVra(m): 8:53pm On Jul 18, 2010 |
*passing by, stopped to say 'hi'* Bye |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Dyt(f): 8:56pm On Jul 18, 2010 |
kg who told u hmmm u must v bn backbittin n u dikele cm back ere |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by D1KeleVra(m): 9:01pm On Jul 18, 2010 |
yes, wetin. . . u get somthng for me? |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Dyt(f): 9:04pm On Jul 18, 2010 |
u? U b pesin? |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by KennyG6(m): 9:08pm On Jul 18, 2010 |
Dyt:me no dey backbite |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Dyt(f): 9:14pm On Jul 18, 2010 |
bt u dey front bite |
Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by KennyG6(m): 9:16pm On Jul 18, 2010 |
oh yeah, on the lips |
Hundreds Feared Dead In Fresh Benin-city Massacre! (viewer's Discretion Adviced) / Celebrity Commits Suicide / My Rancorous Wife. She Will Not Kill Me...
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |