Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,651 members, 7,851,227 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 03:25 PM

A Weed Story - Literature - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / A Weed Story (490 Views)

Weed Against Depression / Craziest Things You Do In Influnce Of Weed. / This Is The Reason Why You Should Be Smoking Weed! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

A Weed Story by HappyPagan: 8:34pm On Jan 16, 2019
To craze no hard. Some dey take igbo, others dey read Bible. Me, I dey combine both.

E get the time wey I roll Proverbs, like five verses.... my broda, no be small thing. Wisdom enter my head.

My eye just fall, like NEPA pole, light come shine for my eye.... I just see Solomon, David, and all those Israeli kings for my front.


"Wetin una dey find for my head?, who una be sef?"

Solomon just dey look me, dey stroke im beards. Two women dey im side, and another third one dey try follow am, but David dey hold her back. Baling niggaz...


"Young man", they say, "what's your problem with our son, Jesus?"

2 Likes 1 Share

(1) (Reply)

Stanley By Leosmaria / The Spiritual Light And Color Of Life / Dilemma

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.