Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,891 members, 7,828,150 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 03:20 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Burna Boy – Dangote Lyrics (889 Views)
VIDEO: Burna Boy – Dangote / [download] Burna Boy – Dangote / Download Music Burna Boy – Dangote (2) (3) (4)
Burna Boy – Dangote Lyrics by megist80: 9:21am On Mar 01, 2019 |
Here is the lyrics to BurnaBoy Banger Dangote [Intro] Dangote Dangote Dangote still dey find money o No level No level It’s Kel P Vibes [Chorus] Dangote Dangote Dangote still dey find money o I no dey, I no dey I no dey sleep on the money o Who I be? Who I be? Wey make I no go find money o I no dey send anybody o Me I dey hustle gan gan [Bridge] Choko Make you hustle, ma lo go I no be olodo, I no be bolo Uhh Omo to ba lo foco I go show you my color Shey wan ru gbe mi olo gbo lo Emi gan gan mo yan wan bolo The matter plenty Eru mi ole soto Oh no no o Make una listen well well [Verse 1] When I dey strive and I dey hustle Wetin I dey find? Na luba I dey find When I dey move from place to place Wetin I dey find? Na the dala I dey find And I don do yes yes yes yes And many people don tell me No no No no Oni lati lowo o Odi don don Ori iyami o bi mo doyo Is it because I dey do I fall off If I get cash I go jaiye lokpo I go give you cash, I go be your sponsor Moni iyami o bi mo doyo Is it because I dey do I fall off If I get money, you go know Still I go hustle till I dey gan gan Because because [Chorus] Dangote Dangote Dangote still dey find money o I no dey, I no dey I no dey sleep on the money o Who I be? Who I be? Wey make I no go find money o I no dey send anybody o Me I dey hustle gan gan [Bridge] Choko Make you hustle, ma lo go I no be olodo, I no be bolo Uhh Omo to ba lo foco I go show you my color Shey wan ru gbe mi olo gbo lo Emi gan gan mo yan wan bolo The matter plenty Eru mi ole soto Emi gan gan lo mo ton so Abi you forget say I be the gan gan Mo man gorigongon lori gongon Mo man gorigongon lori gongon Bere lowo Kel P Tori owun gongon lori gongon Mabinu gongon Dangote ma money ro ro Ma money ye ye Ma money ro ro Who I be to come dey sleep oh no Come dey sleep ye ye Original [Outro] Alakija dey find money Dangote dey find money o Otedola dey find money Why me no go find money o Eh ehn find money Adeleke dey find money o Adenuga dey find money Why me no go find money Find money, find money Gist via :- https://nairatrend.com.ng/burna-boy-dangote-lyrics/ Cc ;Lalasticlala, mynd44, Dominique
|
Re: Burna Boy – Dangote Lyrics by Nairatrend: 11:52am On Mar 01, 2019 |
(1) (Reply)
Music: Haleefa SK Dorayi- Dake Nake / DOWNLOAD VIDEO: Seyi Vibez - Duro • Mp4 / Hello Nairalanders The Top 8 Of The Week Dropped
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |