Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,422 members, 7,850,500 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 11:15 PM

I Need A Jos - Jobs/Vacancies - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / I Need A Jos (771 Views)

Cnssl Test In Jos / I Need A Jos Pls / Very Urgent! @ Pro-health International (ngo), Jos. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

I Need A Jos by olawalec: 9:38am On May 04, 2007
hi every body please i want to know the organisations that are recruiting presently and there website any information will appreciated thanks
Re: I Need A Jos by aikmamah1(m): 10:51pm On May 04, 2007
abeg make sum1 find JOS give this guy FAST, if I am to say i go tell make im go platue state. (even me i no sure say i get the spelling of that state). any ways sha my guy, i no say u dey find jod, so do all of us, u r at the rite place. SEEK AND YE SHALL FIND ! no be me talk am na so e dey for Bible
Re: I Need A Jos by sexyella: 9:17am On May 10, 2007
JOS? Jod? Platue? job seekers una no de try at all oh!! abeg make una de correct una self b4 trying to correct oda's grin
Re: I Need A Jos by Nobody: 12:04pm On May 10, 2007
aik.mamah:

abeg make someone find JOS give this guy FAST, if I am to say i go tell make im go platue state. (even me i no sure say i get the spelling of that state). any ways sha my guy, i no say u dey find jod, so do all of us, you're at the rite place. SEEK AND YE SHALL FIND ! no be me talk am na so e dey for Bible

Him dey find jos, you dey find jod, me I dey find jom! grin grin

(1) (Reply)

Firstbank Medicals / Bank Phb Abuja- Any News? / Firstbank 2nd Batch, Pls Help

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.