Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,444 members, 7,861,270 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 08:36 AM

Biology Exam - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Biology Exam (4588 Views)

When Your Boo Haa A1 In Biology / Biology Exam / Biology Exam (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Biology Exam by shakara4u(m): 5:59pm On Jan 19, 2011
lol,

bashy ungkmwl, so wetin make i cal u now

CEO abi chairman(dats if na danfo)
Re: Biology Exam by bashydemy(m): 6:11pm On Jan 19, 2011
Whatever boy
Re: Biology Exam by shakara4u(m): 6:19pm On Jan 19, 2011
Whatever boy


thats d problem wit children of nowadays,
giv them an inch n they abuse it
Re: Biology Exam by bashydemy(m): 1:07am On Jan 20, 2011
Yes i know boy but still i'll act like Jesus that says let the children come to me
Re: Biology Exam by eldav(m): 10:28am On Jan 20, 2011
bashy

why u dey use JESUS name play? bt if i call MOHAMMED u go dey find ur dagger nd bomb

abeg dey careful.
Re: Biology Exam by StudioCFR(m): 10:59am On Jan 20, 2011
Guy drex back make i slap bashy mouth for calling our saviour's name in vain.
Re: Biology Exam by bashydemy(m): 11:54am On Jan 20, 2011
Hmmm see 2 mumu wetin i say about Jesus wrong he says let the children come to me cos they are the kingdom na bad thing? but if una go talk una own na yeye talk una go dey talk well me i dey wise and civilize more that una thinking jor
Re: Biology Exam by shakara4u(m): 12:18pm On Jan 20, 2011
small boy,b4 u begin d make noise,

we wey d go church the tell us say 'do not use the name of the lord ur God in vain'

so go find anoda tin take play, ingnorant boy dats says his civilized
Re: Biology Exam by StudioCFR(m): 12:44pm On Jan 20, 2011
Tell the magga again make him hear


Afterall na wetin i dey pay u for be dat.



Mtchew
Re: Biology Exam by bashydemy(m): 3:30pm On Jan 20, 2011
No weapon of those 2 enemies fashioned against me shall prosper
Re: Biology Exam by shakara4u(m): 3:37pm On Jan 20, 2011
i no fit carry my weapon against u,u too small

only stud go handle u

Afterall na wetin i dey pay u for be dat.
grin grin grin grin grin

u no fit pay me
Re: Biology Exam by bashydemy(m): 4:11pm On Jan 20, 2011
make 2 una of fight vex so make anybody wey win come meet me
Re: Biology Exam by shakara4u(m): 4:37pm On Jan 20, 2011
yeyeyeyeyeye boy,
i go unleash this small gal for u,
wetin b this her name again, nmmmm, nmmmm, nmmmmm

idowu,
Re: Biology Exam by bashydemy(m): 7:22pm On Jan 20, 2011
wowww na Badosky you call like that? them don edit respect comot for your dictionary?
Re: Biology Exam by StudioCFR(m): 9:54pm On Jan 20, 2011
See as bashy dey praise woman out of fear
Re: Biology Exam by KDK(m): 11:10pm On Jan 20, 2011
I am sure Badosky is watching. cheesy
Re: Biology Exam by Idowuogbo(f): 11:25pm On Jan 20, 2011
shakara4u:

yeyeyeyeyeye boy,
i go unleash this small gal for u,
wetin b this her name again, nmmmm, nmmmm, nmmmmm

idowu,
u dey craze fight ur own battles mehn ,wetin u dey unleash
onyara , no make i tek vexation send u go jupiter o, u no dey fear
Re: Biology Exam by bashydemy(m): 5:41am On Jan 21, 2011
Studio CFR:

See as bashy dey praise woman out of fear
you know that stuff am made of now badosky try am she know say i tanda gidigba for ground
Re: Biology Exam by olybaby50(m): 12:43pm On Jan 21, 2011
u dey craze fight your own battles mehn ,wetin u dey unleash
onyara , no make i tek vexation send u go jupiter o, u no dey fear [quote][/quote]

shor, u get power ooooh
Re: Biology Exam by shakara4u(m): 12:54pm On Jan 21, 2011
dont mind it

make she no go d back ontop small boiz like baashy, na dagbo like me she wan try

u go wound ooooo,
Re: Biology Exam by bashydemy(m): 7:58am On Jan 22, 2011
so you self know say you be dagbo i rest my case
Re: Biology Exam by StudioCFR(m): 10:31am On Jan 22, 2011
Me too


I dont trust dis IBO people

Mtchew
Re: Biology Exam by bashydemy(m): 12:41pm On Jan 22, 2011
yes jare how your side?
Re: Biology Exam by Innochris1(m): 12:44pm On Jan 22, 2011
bashey abi u wan see the original copy urself
Re: Biology Exam by bashydemy(m): 2:00pm On Jan 22, 2011
my guy i go like see the original copy oooo
Re: Biology Exam by tammyswits(f): 3:52pm On Jan 22, 2011
Managed a smile.
Re: Biology Exam by bashydemy(m): 5:25pm On Jan 22, 2011
well is not necessary you smile now
Re: Biology Exam by tammyswits(f): 5:47pm On Jan 22, 2011
When will it be neccessary mr. manager of smiles?
Re: Biology Exam by shakara4u(m): 9:10pm On Jan 22, 2011
manager com answer tammy
Re: Biology Exam by bashydemy(m): 12:15am On Jan 23, 2011
@Tammy you only smile when you are in good mood guess you are not now
@shakara when you become interpreter
Re: Biology Exam by Idowuogbo(f): 12:48pm On Jan 23, 2011
shakara4u:

dont mind it
make she no go d back ontop small boiz like baashy, na dagbo like me she wan try
u go wound ooooo,
u jus no sey u b third hand , fairly use oshi , u look like  person wey dem clone sef
u sef go bomb  okrika   angry angry angry

olybaby50:

shor, u get power ooooh

u jus dey arrive which vehicle bring u , u no hia sey i badosky
no b for sale na private property so hold your lane o
Re: Biology Exam by bashydemy(m): 1:45am On Jan 24, 2011
^^ Badosky that guy no go fit respond until tomorrow cos him go get access to internet for house

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Photo:that Awkward Moment When You Realise That God Hasn't Been Fair To You... / Which Horse's Head Is Visible In Front? / Children Again

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.