Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,838 members, 7,828,058 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 11:08 PM

Which Matter Una Dey Settle For Your Side Na? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Which Matter Una Dey Settle For Your Side Na? (1188 Views)

Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M / Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? / Na The Matter We Dey Settle. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Which Matter Una Dey Settle For Your Side Na? by OmoOduduwa01: 11:20pm On May 28, 2020
As e con be like say na to dey settle matter upandan dey reign now, which matter una dey settle for your side?

Read mine:

My guy go price phone worth 380k and the phone fall and screen break.

Na police station we dey like this o
�‍♂�‍♂�‍♂


Mad oooh, hustler way collect eBay $1000 over night. Na so him babe delete am this evening as she won download Kesari part 1&2 due too insufficient space.

#TheMATTER no fit end and egbon soap don finish.



Add yours

1 Like

Re: Which Matter Una Dey Settle For Your Side Na? by Emmacolinho(m): 11:20pm On May 28, 2020
.
Re: Which Matter Una Dey Settle For Your Side Na? by xolocious(m): 11:36pm On May 28, 2020
...
Re: Which Matter Una Dey Settle For Your Side Na? by Lilshorecords(m): 11:43pm On May 28, 2020
X
Re: Which Matter Una Dey Settle For Your Side Na? by TheSourcerer: 12:56am On May 29, 2020
Grandpa say him wan last go buy tramadol , him no release , him no let olosho go until him relase o, na him Nika grandma dey hold like dis, we dey try settle am but e too loud

1 Like

Re: Which Matter Una Dey Settle For Your Side Na? by Iykejohn419(m): 10:00pm On May 29, 2020
Junior thief principal cap, naso papa junior wear d cap go PTA meeting oooo

Nah d matter we still dey settle

1 Like

Re: Which Matter Una Dey Settle For Your Side Na? by riversproperty(m): 11:03pm On May 29, 2020
Na untop this matter we still dey since yesterday oo

Re: Which Matter Una Dey Settle For Your Side Na? by Rejomar(m): 5:44pm On Jun 02, 2020
Army drag one man out of him motor,tell d man to frog jump,wen d man frog jump finish,d army man tell am make him go back to his car,d man enter d car com shout "bloody military fools",then wan he won start car,d car no gree start,army man come meet am there,we stll dey settle d mata since morning,we dey beg the fulani army man.

(1) (Reply)

What Insult Pained You The Most As A Child? / The Last Wish / Just Look Inside

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.