Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,751 members, 7,851,570 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 11:11 PM

Read Dotman - Feelings Lyrics - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Read Dotman - Feelings Lyrics (155 Views)

Tizi Prince - Feelings (lyrics) / Sumit Goswami - Feelings Lyrics / In My Feelings Lyrics By Drake Feat. Lil Wayne, Magnolia Shorty (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Read Dotman - Feelings Lyrics by Getniceolumide(m): 9:22pm On Jul 03, 2020
MEEKLYRICS.COM

Dotman - Feelings Lyrics

E wo won Awon aye, won ribi ti a ti bade
Won fe mon bawo la se se, Oluwa lo lope lodo
Bad belle go away, Don’t come again another day
Straight to the top am on my way, Esu o le simi lona

If you never suffer you no go fit relate o, how e be for the lungu
Me I just dey give thanks omo men as I Dey so
Am in my feelings like this o
Many many things o melo gan ni mo feso
Popsy say make I go school
Later in the future make I be a professor

Mode si ranti ojo yen o ni Alimosho
Teyan kan so npe oriire temi pe ko sure
But now my music dey spread like corona virus
And when I pull up a lambo they say oh my Gosh

E wo won Awon aye, won ribi ti a ti bade
Won fe mon bawo la se se, Oluwa lo lope lodo
Bad belle go away, Don’t come again another day
Straight to the top am on my way, Esu o le simi lona

If you never suffer you no go fit relate o, how e be for the lungu
Me I just dey give thanks omo men as I Dey so
Am in my feelings like this o
Many many things o melo gan ni mo feso
Popsy say make I go school, later in the future make I be a professor

I remember Angela the girl wey dey form for me
She no want to bo pata because me no get money o
Na me be the boy that time wey them say I no go blow
Now they don dey go Gaga when.....

Read All Here >>>

https://meeklyrics.com/dotman-feelings-lyrics/

(1) (Reply)

Slimcase – Zoom Lyrics / [Music + Video] Yesu Mo – Joe Mettle / What He Did With Music Brought Her To Life... Phil Collins Should See This... Om

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.