Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,678 members, 7,816,779 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 04:58 PM

Iice Can I Meet You? - Dating And Meet-up Zone (35) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Iice Can I Meet You? (57957 Views)

Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (32) (33) (34) (35) (36) (37) (38) ... (101) (Go Down)

Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:00am On Jun 18, 2011
you nefa jam cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by OAM4J: 1:03am On Jun 18, 2011
jam wetin? If only you know the power of ayeta. i go just dey laff and water go dey come out from your bazooka
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:04am On Jun 18, 2011
oya laff na cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by OAM4J: 1:06am On Jun 18, 2011
yeye, the person wey do the juju for you no put all the ingredients, so the thing no work.
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:22am On Jun 18, 2011
grin grin grin grin

you well so? tongue
Re: Iice Can I Meet You? by OAM4J: 1:24am On Jun 18, 2011
I no know o. I guess I need a keg of pammy grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:27am On Jun 18, 2011
or cheap igbo grin tongue
Re: Iice Can I Meet You? by OAM4J: 1:50am On Jun 18, 2011
Am not like you wey dey smoke igbo nau.

I know say you like to dey get high on cheap igbo and cheap drugs. That's why your eyes dey always dey red like fire, u go con dey form tough lady for me on top of cheap igbo. grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:52am On Jun 18, 2011
i dont smoke igbo jor . .pammy bizness is good ,whether am drinking/selling/smuggling/tiffing it grin
Re: Iice Can I Meet You? by OAM4J: 1:57am On Jun 18, 2011
So you dey tif the panmmy shocked shocked Osanogbua o! shocked Ye paripa o shocked

Somebody should help me call EFCC, I don catch tif, her own tif tif pass Bankole own grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:58am On Jun 18, 2011
i tif yes but from iice's stash, ika's stash and the one for sale , they do not know for i always add water afterwards.

please do not tell them at all oh lipsrsealed lipsrsealed grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 2:01am On Jun 18, 2011
angry angry angry


p_kasso:

@iice you have been shooting me daggers over the past couple of days and i really don't find it amusing !  angry.Time to get off your Jekyll-Hyde Mode and come to Daddy.Ok !
Temporal modifications have been made regarding the wedding [Too bad i could'nt make it] sad.

Werrin be this?
Re: Iice Can I Meet You? by OAM4J: 2:02am On Jun 18, 2011
mukina2:

i tif yes but from iice's stash, ika's stash and the one for sale , they do not know for i always add water afterwards.

please do not tell them at all oh lipsrsealed lipsrsealed grin grin

dot worry your secret is safe with me. but i need one keg of pammy to shut my leaking mouth. grin
Re: Iice Can I Meet You? by OAM4J: 2:04am On Jun 18, 2011
iice:

angry angry angry


Werrin be this?

hehehehe lol. na love in Cirith Ungol grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 2:07am On Jun 18, 2011
iice:

angry angry angry


Werrin be this?
i didnt type that oh . .was not me . . sad you know i cant fit tif our pammy sad

you nor see the come to daddy? grin grin grin grin i don laff tire


OAM4J:

dot worry your secret is safe with me. but i need one keg of pammy to shut my leaking mouth. grin
i dunno what you are talking about cool
Re: Iice Can I Meet You? by won90: 2:10am On Jun 18, 2011
cry cry cry
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 2:11am On Jun 18, 2011
your ban has expired why dont you try signing in with 190 and stop causing trouble already
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 2:12am On Jun 18, 2011
OAM4J:

hehehehe lol. na love in Cirith Ungol  grin grin

I dey leave Cirith Ungol. . .


mukina2:

i didnt type that oh . .was not me . . sad you know i cant fit tif our pammy sad

you nor see the come to daddy? grin grin grin grin i don laff tire

i dunno what you are talking about cool
angry

Thing just dey one kind lipsrsealed
Re: Iice Can I Meet You? by OAM4J: 2:14am On Jun 18, 2011
mukina2:

i dunno what you are talking about cool

You should know o. so that my leaking mouth no go tell iice and ika how u dey take tif dem pammy come miss am with water. grin

iice:

I dey leave Cirith Ungol. . .

To where? tell me, no worry, you secret location is safe with me grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 2:16am On Jun 18, 2011
iice:

I dey leave Cirith Ungol. . .

angry

Thing just dey one kind lipsrsealed

i know . .you know  the noses are in sync so 'smell' the same things grin

neon lights flashing anyhow e be like honey dey somewhere . .cuz the garden should be free of bees  grin


OAM4J:

You should know o. so that my leaking mouth no go tell iice and ika how u dey take tif dem pammy come miss am with water. grin
false accusation . .my lawyer will be calling you cool grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by OAM4J: 2:19am On Jun 18, 2011
mukina2:

false accusation . .my lawyer will be calling you cool grin grin

You no know say i be original tatafo-amebo. Why you think say i dey always buy fone wey dey record voice and video grin
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 2:20am On Jun 18, 2011
OAM4J:

You should know o. so that my leaking mouth no go tell iice and ika how u dey take tif dem pammy come miss am with water. grin

To where? tell me, no worry, you secret location is safe with me  grin

grin grin  Nor dey tell you anything


mukina2:

i know . .you know  the noses are in sync so 'smell' the same things grin

neon lights flashing anyhow e be like honey dey somewhere . .cuz the garden should be free of bees  grin

grin grin grin  loooooool na to get the bug spray na
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 2:29am On Jun 18, 2011
OAM4J:

You no know say i be original tatafo-amebo. Why you think say i dey always buy fone wey dey record voice and video grin
chei i dey fear you small sad grin grin


iice:

grin grin grin  loooooool na to get the bug spray na
no worries it has never disappointed us na grin
Re: Iice Can I Meet You? by OAM4J: 2:33am On Jun 18, 2011
iice:

grin grin  Nor dey tell you anything

Trust me nau. I dey more secured with secrets than central bank safe and money.  grin

iice:

grin grin grin  loooooool na to get the bug spray na

No let your spray reach me o, hehe, i no be bug o  grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by OAM4J: 2:35am On Jun 18, 2011
mukina2:

chei i dey fear you small sad grin grin

Abeg leave fear aside, submit the pammy quick quick grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 2:40am On Jun 18, 2011
ta! i knew this was your plan all along grin
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 2:44am On Jun 18, 2011
OAM4J:

Trust me nau. I dey more secured with secrets than central bank safe and money.  grin

No let your spray reach me o, hehe, i no be bug o  grin grin

Trust who? grin grin Lai lai central bank no safe.
Re: Iice Can I Meet You? by OAM4J: 3:02am On Jun 18, 2011
mukina2:

ta! i knew this was your plan all along grin

You know say that regular pammy na one of the things wey i dey enjoy from you. oya submit one keg quick grin

iice:

Trust who? grin grin Lai lai central bank no safe.

Just trust me nau. i swear upon NL sanctity say i no go dey collect money from people wey one meet iice come give them your new location grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 3:08am On Jun 18, 2011
your plan wont work angry grin
Re: Iice Can I Meet You? by OAM4J: 3:12am On Jun 18, 2011
Your sakara too much sef. make i go find correct pammy from another joint jor
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 3:14am On Jun 18, 2011
OAM4J:

Just trust me nau. i swear upon NL sanctity say i no go dey collect money from people wey one meet iice come give them your new location grin

looool even if location wrong you go still collect money tongue
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 3:15am On Jun 18, 2011
OAM4J:

Your sakara too much sef. make i go find correct pammy from another joint jor
go take and bring so i can 'test' it for you grin if its good or bad cool

(1) (2) (3) ... (32) (33) (34) (35) (36) (37) (38) ... (101)

SINGLES FOR WEDLOCK! Relationship to Marriage matchmaking platform! / Single Mothers Meet Single Fathers Here,don't SHUT UR HEART! / 13 Ways To Avoid Boring Chat On 2go,whatsapp, And Bbm

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.