Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,774 members, 7,855,288 topics. Date: Sunday, 09 June 2024 at 05:56 PM

*German007 You're Still The Best* I Still Believe* - Autos - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Autos / *German007 You're Still The Best* I Still Believe* (604 Views)

Add These Blackberry Pins If You're Looking For A Car Or Want To Sell One / I Still Need A 2007 - 2008 Se Trim Camry / 2006 Mercedez Benz Cls 500: If You're Not Rich, Don't Bother. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

*German007 You're Still The Best* I Still Believe* by Robotica: 6:05pm On Mar 24, 2011
Una nor dey see the othercorect side of this, money dey given, money return or car dey delivered, person wey wan thief nor go do such, una know how many people dem dey dupe for this my side? Oyinbo sef don carry my money for container run, make una nor forget all the correct cars wey this 007 dey bring in the past,

cos he had issues doesnt make him bad, wen he dey give beta price deliver corect car, nobody talk, bad belle come too much now cos issues dey, why we like to dey run each other down,

I'l still contact him when it's time to pre0rder, i still believe in him, make una nor believe say all other nah saints

'okra nor dey grow pass persin wey plant am ' "cold nor dey catch fish under water

007, Well done, i know you will rise, those your car threads dey sweet my belle die, your ingenuinity dey excellent. nah you begin bring excitement, animations and suspense to forum threads before anyone been think am.

Your still the best, Come back powerful again,
Re: *German007 You're Still The Best* I Still Believe* by femmy2010(m): 8:50pm On Mar 24, 2011
Shit happens a times and i am sure German never meant for it to be like this.
I very much still believe in you and looking to working more with you.

(1) (Reply)

A Company Used 2008 Hyundai Tucson 4 Sales@2.1m-08029091965 / Tokunbo, Used Cars 4 Sale / Please I Need A Bug Now!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.