Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,064 members, 7,810,967 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 07:41 PM

Need Just One Naija Babe - Dating And Meet-up Zone - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Need Just One Naija Babe (1563 Views)

I Need,just A Sweet Older Lover. / Need Just One True Friend / I Need Just One Date ! Just One Partner ! ! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Need Just One Naija Babe by govpikin(m): 12:56pm On Feb 06, 2006
I know say plenti plenti fine naija women dey for New york but as Chineke be ma witness, I no get chance to meet up talkless of dating any of them. Nna, b4 dis case turn to 2 serious, make beta naija woman troway salute ma side now. On a little more serious note though. I'd really love to date a nigerian female if possible (no, I am not desperate). So, if you have a naija party or you get beta female friend or sister wey you wan hook up, make you halla my side. I live in NYC, am in grad school, work also, lively and thoughtful, and I do know how to get my groove on.

I tank una o.

omo ijoba out.
Re: Need Just One Naija Babe by Rhodalyn(f): 1:56pm On Feb 06, 2006
u be desperate man abi
why u no catch 1 4 urself grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Need Just One Naija Babe by govpikin(m): 3:57pm On Feb 06, 2006
Please, read my post again to answer your question. Ay mija ... if people go just read before dem respond.
Re: Need Just One Naija Babe by dejiolowe: 5:56pm On Feb 06, 2006
gov-pikin:

Please, read my post again to answer your question. Ay mija ... if people go just read before them respond.
dont mind her, her dogg poo pooed on her glasses. so she cant read well.
Re: Need Just One Naija Babe by Outkast(f): 10:34pm On Feb 06, 2006
Well there's a party on the 11th here in NYC,wanna come?
Re: Need Just One Naija Babe by Outkast(f): 10:37pm On Feb 06, 2006
I'll just give you the website add

www.freshjives.com on the 14th
www.ariyaent.com on the 11th
Re: Need Just One Naija Babe by govpikin(m): 11:13pm On Feb 06, 2006
Thanks Outkast. That's very nice of you and I appreciate it.
Re: Need Just One Naija Babe by hotangel2(f): 11:33pm On Feb 07, 2006
Are you really Govenor pikin? If you are... Then Look no further.. cos im ur BABE! wink kiss kiss cheesy
Re: Need Just One Naija Babe by mochafella(m): 11:38pm On Feb 07, 2006
hot-angel:

Are you really Govenor pikin? If you are... Then Look no further.. because im your BABE! wink kiss kiss cheesy

See am, them don hear gov-pikin, them don they comot for woodwork grin. So nah una Kanye they talk about grin.

@gov-pikin. abi nah government-pikin you wan write? grin
Re: Need Just One Naija Babe by hotangel2(f): 11:53pm On Feb 07, 2006
mochafella:

See am, them don hear gov-pikin, them don they comot for woodwork grin. So nah una Kanye they talk about grin.

@gov-pikin. abi nah government-pikin you wan write? grin

hanhan... no dey spoil show for me now. Omo ijoba bi ti bawo? You better be governor pikin oo.
Re: Need Just One Naija Babe by govpikin(m): 12:13am On Feb 08, 2006
I go tell true shame devil, i no be governor pikin o. But angeli gbona, kilo shele lodo e? Are you in NYC? you be governor pikin yourself? who no want date into money? Halla at me ..

Make una give omo ijoba chance o; yes ke. Abi no be for our lifetime we see wey pauper dey become billioniare?
Re: Need Just One Naija Babe by nicetohave(m): 12:17am On Feb 08, 2006
leave angeli gbona alone before she drop[i] igbona[/i] on you o cheesy its either youre guvnor pikin or move cool

I dey look for a Nigerian babe too myself, no place like home o even even when it comes to pussycats cool
Re: Need Just One Naija Babe by mochafella(m): 12:30am On Feb 08, 2006
hot-angel:

Omo ijoba bi ti bawo? You better be governor pikin oo.

gov-pikin:

I go tell true shame devil, i no be governor pikin o.

see am now. The guy don talk say im no be governor pikin, hot-angel don comot hand, like say the man get leprosy. cheesy

chei shocked
Re: Need Just One Naija Babe by kenflavor(m): 8:18am On Feb 09, 2006
That's Nija babe for u. No money for hand, no back for ground.
I wonder why no one wan love poor man pikin.
Re: Need Just One Naija Babe by govpikin(m): 12:18pm On Feb 10, 2006
I do not think your assessment is fair. Not all naija women are like that. In any case the poor girl is only 16 ... i wonder why she is even on this site. I have no qualms, i will surely meet a quality, sophiscated and assertive naija woman soon. Man no fit be single forever, poor or not.
Re: Need Just One Naija Babe by kenflavor(m): 12:24pm On Feb 10, 2006
govament pikin. I was only kidding and my comment was not directed to anyone.
Re: Need Just One Naija Babe by ebonydear(f): 5:37am On Feb 14, 2006
There a lots of nice girls in new york, am surprised that u haven't met any. well, girls here also complain about how hard it is to meet educated, focused Nigerian men in new york city. i have lots of friends. beautiful naija babes, God fearing and educated. to start with how old r u?
Re: Need Just One Naija Babe by govpikin(m): 4:07pm On Feb 14, 2006
I am 29 but let's take this discussion elsewhere. My email is exec007@yahoo.com
Re: Need Just One Naija Babe by Saylawchar(m): 5:26am On Mar 06, 2008
I need a God fearing nice cute young lady between 22- 28 of age for serious relationship, preferably working class because am a working class guy, a Yoruba, Christian currently working in Ibadan, but originally from Ekiti State, I don’t mind any ethnic as long as you are serious. Call me on 08069506323, 01-7657136. Serious minded people should only call and not players, am here for something serious and not joke.

(1) (Reply)

Rate My Picture / Whatsapp Group For Warri Elites! / Jst To Chat With A Nice Person

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.