Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,154,520 members, 7,823,231 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 07:14 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Am Just Damn Lucky...nothing Else (281 Views)
Lionel Messi Wore A Lucky Amulet Before Playing Against Nigeria. PICS / Glo Sponsors 7 Lucky Nigerians To Russia / Damn Fine Collection Of Fascinating Sport Photos (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Am Just Damn Lucky...nothing Else by OnGod2021: 8:14am On Aug 09, 2021 |
Naso niqqas go rush enta dis tread now...dey call me senior man...ogbeni na pure luck cos if u check flashscore.. drama full some matches wella...Shey na Lille u wan talk, Vaasa Ps..Lechia Gdansk or FCSB...
|
Re: Am Just Damn Lucky...nothing Else by Bluehill1051: 11:00am On Aug 09, 2021 |
Omo! U for stake like 20K. By now u for don dey price Honda Evil spirit |
Re: Am Just Damn Lucky...nothing Else by OnGod2021: 2:55pm On Aug 09, 2021 |
Bluehill1051:Bros na wetin bet take pass us be dat ooo...nobody know which game go enta...I sha get 5k stake wey red dah yesterday 1 Like |
(1) (Reply)
PSG Chairman Says Mbappe 'has No Reason' To Leave Club After Messi Arrival / I Just Got An Instant 50,000 Just For Signing Up For A Betting Website Guy.... / Arteta Says It Will 'take Some Time' To Turn Around Arsenal's Form
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |