Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,236 members, 7,860,508 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 11:54 AM

Mami Wata - Culture - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Mami Wata (450 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Mami Wata by Nobody: 12:18pm On Aug 21, 2021
Abeg I dey on research to know about mami wata based on say I see one fine girl wey tok say she be mami wata, this girl fainn no be chaise.

Abeg I wan sabi dia way of life, wetin Dem dey chop, how pesin fit date one of them, who Dem no dey date. grin
Abeg I dey serious.

Una contribution ontop the tori go tanana me boku.
Re: Mami Wata by Nobody: 12:24pm On Aug 21, 2021
Them they chop, chin chin, chewing gum, puff puff, fanta, biscuit.

Them they give lotto, coupon and they like take destiny.

Them no they like who they go church and many more
Re: Mami Wata by Nobody: 12:33pm On Aug 21, 2021
The ones wey I sabi dey go church dey go mosque oo bros, abi Dem lose dia own calling too shocked
VenExchange:
Them they chop, chin chin, chewing gum, puff puff, fanta, biscuit.

Them they give lotto, coupon and they like take destiny.

Them no they like who they go church and many more
Re: Mami Wata by Nobody: 12:37pm On Aug 21, 2021
Artymanprince:
The ones wey I sabi dey go church dey go mosque oo bros, abi Dem lose dia own calling too shocked
follow her go church make you see the day way she go break all the chair.

(1) (Reply)

FULL TEXT: Queen Naomi Silekunola's Divorce Statement / Chidimma Modesta Ezeneche (queen Mma) Speaks On Adaigbozuruoke Beauty Contest / The Most Spoken Language In The World

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.