Nairaland ForumWelcome, Guest: Join Nairaland / Login / Trending / Recent / NewStats: 1061653 members, 1232812 topics. Date: Tuesday, 21 May 2013 at 03:17 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Naija Police And Girls Who Like Money Pass? (788 Views)
Can I View Those Who Like My Posts ? If Yes, How ? / Nigerian Police And Nigerian Army Are Becoming Useless / Who Do You Think Are The Most Popular Guys And Girls On Nairaland? (1) (2) (3) (4)
| Naija Police And Girls Who Like Money Pass? by nosa2(m): 9:48am On Jun 25, 2011 |
Naija police and girls who like money pass? |
| Re: Naija Police And Girls Who Like Money Pass? by lexodus: 10:08am On Jun 25, 2011 |
na 9ija girls like money pass,police no they charge like babes.u dnt send credit to police,u dnt buy them bb,and so on |
| Re: Naija Police And Girls Who Like Money Pass? by vicyear4us(m): 11:11pm On Jun 27, 2011 |
It true dat no credit 4 mr police but its under must 2 give mr police money in road block if u do not u know wat would happen, As 4 girls if dey ask u can give dem scop u know wat i mean. For dis mr likes it pass. |
| Re: Naija Police And Girls Who Like Money Pass? by Emeka 7.(m): 6:29am On Jun 28, 2011 |
You know dat in some cases, d babe can have money than d guy and will be giving d guy; but Police can never have money to give u, in fact wen u see dem, just know dey are collectors. |
| Re: Naija Police And Girls Who Like Money Pass? by Oluschenco(m): 8:37am On Jun 28, 2011 |
Girls charge & give u kokolet in return, u can even bang 4free if u r smart. but naija police wil giv accidental discharge if u prove 2b smart. |
| Re: Naija Police And Girls Who Like Money Pass? by nosa2(m): 9:14am On Jun 28, 2011 |
so we're saying that na police like money pass, I think its girls sha, cause you can roger police small thing but give babe like 1k for taxi and I guarantee you go see nagging. |
| Re: Naija Police And Girls Who Like Money Pass? by Oluschenco(m): 11:06am On Jun 28, 2011 |
@nosa, wetin police wan offer u dan say make u pass. But babe fit kiss u thank u. |
| Re: Naija Police And Girls Who Like Money Pass? by nosa2(m): 1:52pm On Jun 28, 2011 |
You know say person no dey value police until dem see thief. |
| Re: Naija Police And Girls Who Like Money Pass? by LesbianBoy(m): 3:59pm On Oct 21, 2011 |
Op which kind of kwestion is that on now, evrybody knows its nigeria ges that love moiney pass ![]() |
(0) (Reply)
Nigeria Federal Ministry Of Transport Site Hacked! / Qc Girls / A Victim Of Home Office's Operation Swale Or His Skin Colour?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health Links: (0) (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) Nairaland - Copyright © 2005 - 2013 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See Privacy Policy & Nairalist. 23.22.252.150 |