Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,845 members, 7,820,944 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 04:24 AM

Big Brother Tell Me Why? Aby U No Dey Fear Face? - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Big Brother Tell Me Why? Aby U No Dey Fear Face? (926 Views)

Oga Seun U No Dey Do Nairaland Give-away / Can Anybody Tell Me The Cuntry That Using This Code +277 / Tell Me Ur Dream & Ill Tell U The Meaning. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Big Brother Tell Me Why? Aby U No Dey Fear Face? by tellwisdom: 3:48pm On Jun 27, 2011
Big brother, Now, tell me one reason why you must remove my post on (BB madness with our gurls) after all the funky!! funky! going on there. ABY UNA NO DEY FEAR FACE??Cos na dis kind tin make me shoot one man 21 TIMES for IJESHA TEDO oo!

IICE, If you were the one, reverse your action, cos if i meet you, Na BELLE straightttt, No mercy! JAY BEE my guy, talk to them, cos i no want make e shelle again oo! 1 LUV
Re: Big Brother Tell Me Why? Aby U No Dey Fear Face? by 190: 3:50pm On Jun 27, 2011
ROTFLMFAOOO

Madness in pratice

seems its readily available back in Nigeria grin grin grin
Re: Big Brother Tell Me Why? Aby U No Dey Fear Face? by r231(m): 3:51pm On Jun 27, 2011
undecided undecided
Re: Big Brother Tell Me Why? Aby U No Dey Fear Face? by tellwisdom: 4:16pm On Jun 27, 2011
ROTFLMFAOOO

Madness in pratice

seems its readily available back in Nigeria

Have you read the book of KOLO-SIANS today?? grin grin
Re: Big Brother Tell Me Why? Aby U No Dey Fear Face? by 190: 9:29am On Jun 28, 2011
angry angry

(1) (Reply)

Greed; The Main Cause Of Nigeria Problems. / Nigerians are Becoming Renowned For Selling their Kidneys Abroad(black Market) / Nigerian Pirates In The West Coast Of Africa

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.