Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,354 members, 7,850,296 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 05:53 PM

Nigeria Matter Don Tire Me - Phones - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / Nigeria Matter Don Tire Me (491 Views)

Glo Tire Me O / Don Jazzy Accepts Infinix Note 8 From Davido Over Iphone 12 Pro Max / Tecno Dem No De Tire Oooo Now Dem Don Bring Spark 4��� (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Nigeria Matter Don Tire Me by Ikaeniyan0: 11:44am On Dec 21, 2022
What can be done about poor network service in Nigeria?

I used the Access Bank ussd code this morning, I needed to call someone for an important thing, so I sent ₦500 card into my main line

The ₦500 have been deducted from my account immediately I did the transfer, but I can't find the money on my MTN line

I no get any cash with me at all, I 4 go buy card, person wey I suppose don call since 9am, I no fit call am

Is Nigeria suppose to still be going through this horrible network issue in 2022? MTN and Access Bank do declare billions of naira as profit at the end of the year, yet, we can't still get our network issue right

Nah everything dey always fraustrate person in Nigeria, no light, no good road, poor network, terrible customer care service, very expensive food stuffs etc

I'm so pissed off right now, person wey I wan call, e suppose give me money this morning, I just need to call him and send him my Aza

Now, I dey stuck for where I am

E dey do me make I find one Access Bank Branch make I go rake for them seriously

Is this how terrible MTN service is in South Africa?

I am tired of Nigeria
Re: Nigeria Matter Don Tire Me by ATEAMS: 2:19pm On Dec 21, 2022
use person phone send text the aza then call explain Small

(1) (Reply)

The Life Changer App - Jamb Novel + Questions And Answers / How To Activate Windows 10 & Windows 11 For Free / Iphone 11 Pro Gbagada

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.