Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,124 members, 7,863,916 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 08:54 AM

“dis Subsidy Sef” By Chidi Anthony Opara - Literature - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / “dis Subsidy Sef” By Chidi Anthony Opara (707 Views)

Nigerian Pidgin English Poetry Book By Chidi Anthony Opara Released Online / "Chimamanda Adichie's "Yellow Hibiscus" By Chidi Anthony Opara / "mary Magdalene’s Mug" By Chidi Anthony Opara (2) (3) (4)

(1) (Reply)

“dis Subsidy Sef” By Chidi Anthony Opara by PIPROM(m): 3:11pm On Oct 16, 2011
We dey hearam for morning,
For afternoon sef we dey hearam,
We dey hearam for night.

Dem dey halaram,
We no dey rest.

Subsidy!
Subsidy!!
Subsidy!!!
Dis subsidy sef.

Dem say na awuf money
Wey we dey chop,
Dem say na government money.

Awuf money we no see,
Government we no see,
Na so so suffer we dey.

Kidnappers dey kidnap us,
Thieves dey thief our property,
Militants dey murder us,
Better things we no dey see.

Upon dat,
Dem still dey hala subsidy,
Dis subsidy sef.

(1) (Reply)

Fresh Dynamic Stories And Business Ideas To Sell/share / Follom Me On! / IF By Rudyard Kipling.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.