Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,549 members, 7,823,414 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 09:52 AM

Who's: ? - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Who's: ? (717 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Who's: ? by obane(m): 1:27pm On Sep 13, 2007
Abeg everyone, who be dis Lord Of Ajasa of a guy?

Rapper?

Pls tell me,
Re: Who's: ? by slimsikiru(m): 5:03pm On Sep 14, 2007
i be lik say u jus dey wake frm long sleep.
u want to tell me that you no know lord of ajasa wey sing this song
'' omo we get many rappers but tiwa yato si won, to ba wun wa ama jo raga na dis beat la ma fun won''
okay i undestand you dont have tv in your house, sorry
Re: Who's: ? by obane(m): 9:01am On Sep 18, 2007
slimsikiru

Na wa for u ooooooooooo

i dey ask if he's a rapper

u dey talk nonsense, anyway e be like sey na d same

click una dey, d normal tiwa n tiwa
Re: Who's: ? by slimsikiru(m): 1:15pm On Sep 18, 2007
sorry shey be you na nna jeijei, na him no make you know say him be rapper

(1) (Reply)

Shakira Puts Music On Hold. Takes A Course At Ucla / Justin Of Nokia First Chance Releases Single And Video / Snoop Dogg Sings In New Single

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.