Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,901 members, 7,817,667 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 04:48 PM

Na Wetin U Go Do If Ur Babe Threaten To Dump U Wen U No Gree Kiss Her Smely Mout - Health - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Health / Na Wetin U Go Do If Ur Babe Threaten To Dump U Wen U No Gree Kiss Her Smely Mout (965 Views)

Lagos Ebola Volunteers Threaten Strike Over Lack Of Payment / Doctors Strike......reps Threaten Warrant Of Arrest Against Health Minister. / How Can He Prevent Tiny Drop Of Saliva Coming Out Of His Mout When Speaking? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Na Wetin U Go Do If Ur Babe Threaten To Dump U Wen U No Gree Kiss Her Smely Mout by Nobody: 8:03pm On Dec 21, 2011
ok imagine say ur babe wey u love die and she get very smelly mouth as stinking as wetin dem dump six dead rats inside.Now if such a babe want make u kiss am and because of her stinkin mouth u no come gree kiss her and she threaten to dump u na wetin u go do? grin
Re: Na Wetin U Go Do If Ur Babe Threaten To Dump U Wen U No Gree Kiss Her Smely Mout by Flashaldrin(m): 8:07pm On Dec 21, 2011
Re: Na Wetin U Go Do If Ur Babe Threaten To Dump U Wen U No Gree Kiss Her Smely Mout by Sub5(m): 8:28pm On Dec 21, 2011
Na to kiss her like no one has ever done before, then after you go brush your mouth. tongue
Re: Na Wetin U Go Do If Ur Babe Threaten To Dump U Wen U No Gree Kiss Her Smely Mout by ArQueBusieR(m): 9:21pm On Dec 21, 2011
Lay off the methylenedioxymethamphetamine, man. grin
Re: Na Wetin U Go Do If Ur Babe Threaten To Dump U Wen U No Gree Kiss Her Smely Mout by pendo89(f): 9:24pm On Dec 21, 2011
He is back this lef,but ad rather read this than some threads!
Re: Na Wetin U Go Do If Ur Babe Threaten To Dump U Wen U No Gree Kiss Her Smely Mout by Beync(f): 10:27pm On Dec 21, 2011
Lefu ur white suga muma threathen to dump u? tongue
Re: Na Wetin U Go Do If Ur Babe Threaten To Dump U Wen U No Gree Kiss Her Smely Mout by Nobody: 11:43pm On Dec 21, 2011
Beync u don come with ur wahala again angry
Re: Na Wetin U Go Do If Ur Babe Threaten To Dump U Wen U No Gree Kiss Her Smely Mout by Beync(f): 11:52pm On Dec 21, 2011
wait a munite, she served u right.
Re: Na Wetin U Go Do If Ur Babe Threaten To Dump U Wen U No Gree Kiss Her Smely Mout by Nobody: 12:39am On Dec 22, 2011
mschew.

(1) (Reply)

Apples Vs. Caffeine: How Apples Can Help Keep You Awake! / AHMC And Crystal Thorpe Partner To Develop Hospitals In Nigeria / How To Lose Weight Naturally And Fast Too.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.