Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,306 members, 7,839,486 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 08:27 PM

Solution - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Solution (805 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Solution by lilkech(m): 4:30pm On Jan 10, 2012
MY FELLOW NAIRALANDERS . . . NA WAH OOH !

CAN YOU IMAGINE THAT WE CAN'T READ MATURE , FUNNY , INSPIRING AND CLEAN JOKES AND POSTS HERE IN THIS SECTION AGAIN

WHY NAH

IN FACT AS FROM TOMORROW LET US START OUR OWN STRIKE ON NAIRALAND . . . NO POSTING ANYTHING IN THIS JOKES SECTION TILL DANI 1 LUV CHANGES HIS NAME, BIN GBAGBO GOES TO A HERBALIST TO CURE HIS BOWEL & RABIS AND BEN 10 RETURNS FROM MARS

IF YOU AGREE WITH ME JUST POST A SIMPLE " I dey ya back " TO SHOW YOUR SUPPORT AND SOLIDARITY TO THIS NEW MOVEMENT

PEACE OUT

#OCCUPYNAIRALAND
Re: Solution by bingbagbo(m): 5:05pm On Jan 10, 2012
i dey your back! angry angry angry
Re: Solution by lilkech(m): 5:11pm On Jan 10, 2012
^^^ OL BOY COMOT FOR MY BACK SHAP SHAP

YOU NEVER CURE YA RABIS WEY YOU CONTACT WHEN BINGO BEEN BITE YOUR LEFT NYASHH FOR AGYBABE HOUSE WEY DEY MAKE YOU DEY BARK ANYHOW

EVEN THE CHOLERA WEY DEY MAKE YOU DEY MESS DEY SH.ITT UP AND DOWN THIS JOKES SECTION

ABEG FLY COMOT FOR MY BACK BEFORE YOU BITE ME JOOR

#OCCUPYNAIRALAND
Re: Solution by bingbagbo(m): 5:16pm On Jan 10, 2012
Re: Solution by olawalebabs(m): 5:36pm On Jan 10, 2012
hmmmmmm grin
Re: Solution by bright007(f): 8:25pm On Jan 10, 2012
*i dey ur front*






But wait ooooo











Where is d joke?
Re: Solution by bunmioguns(m): 8:38pm On Jan 10, 2012
Me I dey beside you gidigba, bt I reason with Bright @ OP

























Where is the Joke??
Re: Solution by bright007(f): 8:54pm On Jan 10, 2012
*there is no j in this thread not to talk of joke*
Re: Solution by lilkech(m): 1:20am On Jan 11, 2012
BRIGHT & BUNMI

WHY UNA DEY ALWAYZ ' SHAME ' TO HEAR WORD NAH ?
Re: Solution by mikuz(m): 7:15am On Jan 11, 2012
only ya back?
I dey ya nyansh sef?
Can you imagine, we have just had enough to bear.whats all these?
I so propose that something should be done to bring back Ben10 from mars.
Which kind travel be that?
Eh?
Re: Solution by lilkech(m): 8:20am On Jan 11, 2012
^^^ I BEEN DEY SUSPECT BEFORE SAY DANI1LUV DON USE AM GO DO BLOOD MONEY

BUT WHEN I BEEN MEET AM FACE TO FACE OMO I CANCEL THAT IDEA

POVERTY NO DEY HIDE

SO NOW I DEY SUSPECT SEUN

MAKE DEM PROVIDE BEN 10 JORR . . . AND MAKE GBAGBO STOP TO DEY BARK & SHIT EVERYWHERE FOR HERE

NA CLASSIC LUNATIC ASSYLUM BEHAVIOUR BE DAT

#OCCUPYNAIRALAND
Re: Solution by Nobody: 11:39pm On Jan 11, 2012
^^

crap shittz, Pls try to trim ya too much yarn.

Last warning. angry
Re: Solution by mikuz(m): 1:09am On Jan 12, 2012
i just pity the poor guy. E no go ever better for person wey do ben 10 this thing.
*grabs donkollione's hankerchief and starts sobbing*
Re: Solution by Nobody: 1:45am On Jan 12, 2012
^^

nnntoooooo! C`mon gv me my hankie, Cry cry! angry
Re: Solution by bright007(f): 8:28am On Jan 12, 2012
*just drove by in my escalade $ intentionally splashes mud on donko $ mikuz *
Its shame to be poor*go $ buy your own car*
Re: Solution by lilkech(m): 8:30am On Jan 12, 2012
BRIGHT . . . BRIGHT . . . BRIGHT

HOW MANY TOMES I CALL YAA NAME ?

YOU NEVER USE DAT SNATCHED JEEP ROB FINISH ?

NOR CARRY AM COME HERE AGAIN OH !
Re: Solution by mikuz(m): 12:42pm On Jan 12, 2012
choi . . .
your car dey splash mud for this dry harmattan season?
Bright you no go kill me.
Now i know the model of escalate you drive ride.
grin
Re: Solution by bright007(f): 1:10pm On Jan 12, 2012
*ehen!You know no say this ur area na flood-bound area.See my silver rim don dirty naww* angry angry
Re: Solution by mikuz(m): 1:22pm On Jan 12, 2012
na you sabi.

(1) (Reply)

New Names / Freaking And Yet True / Lion Enjoy Human Meat Dan Any Oda Meat On Earth.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.