Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,002 members, 7,863,606 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 09:23 PM

Wetin Concern?classic! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Concern?classic! (1353 Views)

See Wetin COCA COLA Don Cause O. / #wetin Concern / You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Wetin Concern?classic! by Nobody: 8:41am On Feb 21, 2012
LET'S TRY THIS HERE:
Wetin concern Naija Govt wit development?
Wetin concern goat wit incest?
Wtin concn Fowl wit Miscarrage?
Wtin concrn Ayegbeni wit real age
wetin concern Boko haram wit negotiation?
Wetin concern Cattle rearer wit past question?
Wetin concern Dame Goodluck wit grammer?
Wetin concern 2face wit Condom?
Wetin concern Whitney wit Apako?
Wetin concern Bush meat wit show glass?
Wetin concern me wit F.Maths, cheesy
Re: Wetin Concern?classic! by Nobody: 8:48am On Feb 21, 2012
Continued
Wetin concern Aki n Pawpaw with basketball?
Wetin concern River Bank with Deposit??
Wetin concern Monique with size zero?
Wetin concern tortoise with speed limit?
Wetin concern Papa Ajasco with sit-ups?
Wetin concern Fowl with toothpick?
Wetin concern Terry G with Grammy?
Wetin concern Keke Napep wit seat belt?
Wetin concern okada with reverse gear?
Wetin concern devil wit tithe?
Wetin concern Chinko made wit Quality?
wetin concern BOKOHARAM wth WAEC
Wetin concern Salad wit Pomo?
Wetin concern Wenger wit Trophy?
Wetin concern PDP wit Free and Fair election?
Wetin concern Nigga raw wit Illuminati?
Wetin concern Henessy with Palm Wine?
Wetin concern Fashion Police with Roadblock!!
Wetin concern Zakki with PHCN!!
Wetin concern ashy wit Virginity?
Wetin concern King Solomon wit Konji?
Wetin concern vulture with barber?
Wetin concern 'face me i face u' with elevator?
Wetin concern chicken republic wit beans porridge.
Wetin concern native Doctor wit Surgery?
Wetin concern Jet Li wit Gravity?
Wetin concern Elton John with girl
Wetin concern UME wit theory?
Wetin concern Nollywood wit FilmTrick?
Wetin concern icecream wif microwave?
Re: Wetin Concern?classic! by Nobody: 8:50am On Feb 21, 2012
Wetin concern Daddy Showkey wiv Barber?
Wetin concern Gudlck J wiv Cassava bread?
Wetin concern DanMaraya Jos with Autotune!
Wetin concern Honeymoon with Solar System!
Wetin concern ashewo with pre-intimacy!
Wetin concern Nicki MInajwit flat chest?
Wetin concern corper wit common entrance.
Add yours,
Re: Wetin Concern?classic! by mikuz(m): 11:28am On Feb 21, 2012
have you finished?
Re: Wetin Concern?classic! by oderemo(m): 12:15pm On Feb 21, 2012
wetin concern us with this rubbish, wetin una, wetin, wetin i say wetin.
am furiooooooooous, wetttttttttttttting.
damn.
get me warer.
Re: Wetin Concern?classic! by bunmioguns(m): 4:17pm On Feb 21, 2012
thread locked angry angry angry embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed
Re: Wetin Concern?classic! by swtchicgurl: 9:41am On Feb 22, 2012
*yawns*

(1) (Reply)

English Made In Nigeria. / Ten Funny Tips To Surviving In Lagos Without Okada / Akpos Goes Late To School

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.