Nairaland ForumWelcome, Guest: Join Nairaland / Login / Trending / Recent / NewStats: 1077062 members, 1265611 topics. Date: Thursday, 20 June 2013 at 02:43 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Na Who Be Aboki? (1119 Views)
Na Who Kill Him O / Na Who Dey Lie / Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here (1) (2) (3) (4)
| Na Who Be Aboki? by Vivly(f): 11:10am On Mar 13, 2012 |
Policeman- hw many people u carry for taxi so? Driver- na only four passengers and two aboki wey i carry. Abi aboki no be passenger or en dey hang for taxi door |
| Re: Na Who Be Aboki? by eldav(m): 11:19am On Mar 13, 2012 |
Why do u kip killing the jokes section? Dry! |
| Re: Na Who Be Aboki? by Vivly(f): 11:23am On Mar 13, 2012 |
Its ur sense of humour dat has gone dry. Jeayosiii |
| Re: Na Who Be Aboki? by mikuz(m): 11:34am On Mar 13, 2012 |
Lol, nice one! Vivly: Its ur sense of humour dat has gone dry. Jeayosiii |
| Re: Na Who Be Aboki? by eldav(m): 11:36am On Mar 13, 2012 |
Vivly: Its ur sense of humour dat has gone dry. Jeayosiii E pain am wella |
| Re: Na Who Be Aboki? by eldav(m): 11:38am On Mar 13, 2012 |
mikuz: Lol, nice one! Close dat ur rabbit-like teeth |
| Re: Na Who Be Aboki? by Vivly(f): 11:43am On Mar 13, 2012 |
eldav:e no pain me. I just dey laff say i still get my sense of humour while harmattan dried urs. Ubuaa |
| Re: Na Who Be Aboki? by eldav(m): 11:47am On Mar 13, 2012 |
Na u sabi |
| Re: Na Who Be Aboki? by Vivly(f): 11:49am On Mar 13, 2012 |
I pity u |
| This post has been hidden |
| This post has been hidden |
| This post has been hidden |
| This post has been hidden |
| This post has been hidden |
| This post has been hidden |
| Re: Na Who Be Aboki? by Vivly(f): 12:29pm On Mar 13, 2012 |
I laff d capital laff |
| This post has been hidden |
| This post has been hidden |
| Re: Na Who Be Aboki? by dani1luv: 12:44pm On Mar 13, 2012 |
Mikuz, I thought I sent you a PM?? ![]() I wonder why you dont wanna change, you take things way too personal. . Eldav chill its okay, Ignore him! |
| This post has been hidden |
| This post has been hidden |
| Re: Na Who Be Aboki? by mcnepow(m): 12:54pm On Mar 13, 2012 |
Mikuz, u take tinz too personal its okay |
| Re: Na Who Be Aboki? by eldav(m): 12:55pm On Mar 13, 2012 |
He cant even yab,mtchw Small boi yarns. Dani,no wahala. |
| Re: Na Who Be Aboki? by dani1luv: 12:56pm On Mar 13, 2012 |
mcnepow: Mikuz, u take tinz too personalI wont warn him again, A ban would be next |
| Re: Na Who Be Aboki? by dani1luv: 12:57pm On Mar 13, 2012 |
eldav: He cant even yab,mtchwThanks! ![]() |
| Re: Na Who Be Aboki? by eldav(m): 1:07pm On Mar 13, 2012 |
Dani u r one humble guy dat i've met here and im nt sayin it cos u r a mod Is dat d real u or abi na formings? |
| Re: Na Who Be Aboki? by dani1luv: 1:20pm On Mar 13, 2012 |
eldav: Dani u r one humble guy dat i've met here and im nt sayin it cos u r a modThats how a mod is suppose to be na!! ![]() But for outside I get craze ohh ![]() |
| Re: Na Who Be Aboki? by eldav(m): 1:29pm On Mar 13, 2012 |
Cool Notin do u |
| Re: Na Who Be Aboki? by mikuz(m): 1:40pm On Mar 13, 2012 |
Dani have you started again? Didnt you read Eldav's first post here? So it has come the level where you place a ban on me because I was insulted abi? I commended the joke and he used it as a medium to call me a rabbit and rain insults on me hence you want to ban me for that? No wahala then. Go ahead. You have the powers. Rubbish!! |
| Re: Na Who Be Aboki? by dani1luv: 1:53pm On Mar 13, 2012 |
mikuz: Dani have you started again? I did, i read everything. you take things too personal, you attack anyone on everyy little thing. . I have warned you several times na, same thing you do to boqee and other Nl(ers). I wont warn you again eldav: mikuz: Na correct i diot you be. You mumu no be small. Even people wey not get sense of humour dey follow better people talk. Useless!you see!!! you started it all!!! |
| Re: Na Who Be Aboki? by bashy_demy(m): 5:18pm On Mar 13, 2012 |
@Dani free Mikuz jor... That Eldav guy own too much if i catch the guy? i reserve ma comment |
| Re: Na Who Be Aboki? by dani1luv: 5:21pm On Mar 13, 2012 |
bashy_demy: @Dani free Mikuz jor... That Eldav guy own too much if i catch the guy? i reserve ma commentYou both got an iish too?? ![]() |
LOL!! Things Women Do....! Smh / Joke! L.O.L / A Forum Of A Thousand Laugh ==>> Enjoy!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health Links: (0) (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) Nairaland - Copyright © 2005 - 2013 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See Privacy Policy & Nairalist. 54.242.233.11 |