Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,785 members, 7,956,002 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 09:02 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / 5 Months Old Baby Angry With GEJ (see Picture Inside) (3381 Views)
Heart-touching Story Of How Elephant Killed A White Man In Ibadan. See Picture / Exposed!!! Proof That Dorobucci Is Illuminati …(see Picture) / Funny Love Letter (picture Inside) (2) (3) (4)
5 Months Old Baby Angry With GEJ (see Picture Inside) by Ganys: 6:58pm On Jun 07, 2012 |
Hi, I just browsed through this on a facebook page and wishes to share it with you here...Hope you enjoy it:- ***FUNNY PHOTO JOKES*** Hey FANS, WONDERS shall never end ooooh, Can you imagine how this Pikin take yab me, Just READ our conversation... . Here we go:- MC FUNNY PIKIN: Baby Darosa, How areyou now... BABY DAROSA: Bros, Abeg no Greet me, i dey vex... MC FUNNY PIKIN: (Suprised) OMG!!! I cant believe this, 5 Month old baby Talking...This is a Miracle of the Year BABY DAROSA: Bros stop it!!! Which kindMiracle you dey talk about, You no know say Country hard MC FUNNY PIKIN: Eeeewoo!!!, What do you know, No be to Suck Breast..abi? BABY DAROSA: (Angry) Bros Respect ya self or else, i go WHOOZE you Hot slap ooooh!!!, No talk say i no warn you oooh...!!!!! MC FUNNY PIKIN: Oooh, Take it easy baby, Why are you so Hot, is there any way i can help you? BABY DAROSA: Bros...Now, You are Talking....Hmmm , My MAMA na CORPER, Since last Month, She no gree give me her BREAST to suck, she say Egbon Jonathan no gree Pay CORPER ALLOWEE..., She say she never see alerton her phone, Now, My belle no dey get food alert again ooooh.... MC FUNNY PIKIN: Is that the reason why you are angry? BABY DAROSA: (Angry again) Bros, no Vex me ooooh? Do you want me to be asSlim as Toothpick like you...Abeg, i dey vex jooor.. MC FUNNY PIKIN: OK....what do you want me to do? BABY DAROSA: Just help me tell all your FANS that I am the President of National Association Of Angry Corper's Pikin, Tell them that some Youth Corp Members are yet to receive their April Allowee, TellYour FANS that are reading This Conversation to CLICK SHARE & TAG MY PICTURE so that More people can read this and HELP our Mama beg Government Make dem Pay Corper dem ALLOWEE... Or Else....Our Own rebellion against Govt go Pass BOKO...I dey warn Jonaaaaah ooooh Source:- http://www.facebook.com/FunnyPikin 1 Like
|
Re: 5 Months Old Baby Angry With GEJ (see Picture Inside) by emiwanlee(m): 8:15pm On Jun 07, 2012 |
Are u ok? |
Re: 5 Months Old Baby Angry With GEJ (see Picture Inside) by brownusagirl(f): 10:20pm On Jun 07, 2012 |
What a cutie pie! |
Re: 5 Months Old Baby Angry With GEJ (see Picture Inside) by Lagusta(m): 6:32am On Jun 08, 2012 |
brownusagirl: What a cutie pie! |
Re: 5 Months Old Baby Angry With GEJ (see Picture Inside) by Lagusta(m): 6:32am On Jun 08, 2012 |
brownusagirl: What a cutie pie! hehehehehe |
Re: 5 Months Old Baby Angry With GEJ (see Picture Inside) by Nobody: 6:34am On Jun 08, 2012 |
Why the baby come fat like that at 5months? What do they feed him? |
Re: 5 Months Old Baby Angry With GEJ (see Picture Inside) by Murphy7h4: 7:05am On Jun 08, 2012 |
all right[img]http://www.50centloseweight.com[/img] |
Re: 5 Months Old Baby Angry With GEJ (see Picture Inside) by mikuz(m): 11:37pm On Jun 08, 2012 |
brownusagirl: What a cutie pie!hi. whats up? 1 Like |
Re: 5 Months Old Baby Angry With GEJ (see Picture Inside) by Ganys: 10:54am On Jun 20, 2012 |
Ileke-IdI:Fertilizer Lol |
(1) (Reply)
Aki And Pawpaw To Undergo Height Surgery For New Movie / Funny Ways Nigerian Responds To Good Morning / Funny Conversation Between Husband And Wife While Watching Arsenal Vs Chelsea
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |