Stats: 3,165,360 members, 7,860,979 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 08:09 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C (40132 Views)
Euro 2012: Portugal Vs Spain (2 - 4) On Penalties On 27th June 2012 / Euro 2012: Denmark Vs Portugal (2 - 3) Group B Match: On 13th June 2012 / Euro 2012: Czech Republic Vs Poland (1 - 0) On 16th June 2012 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (36) (37) (38) (39) (40) (41) (42) ... (48) (Reply) (Go Down)
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by megxo(m): 9:11pm On Jun 14, 2012 |
Havilah93: ireland don wake up small. |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by Havilah93(m): 9:12pm On Jun 14, 2012 |
wetin i talk. |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by fredoooooo: 9:12pm On Jun 14, 2012 |
EL NINO !!!!!!!!!!!!!!!! |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by sylve11: 9:12pm On Jun 14, 2012 |
Una dey let this Torres wey no sabby dey score una anyhow. ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by megxo(m): 9:12pm On Jun 14, 2012 |
wetin i tell u about torres....he don didit |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by fredoooooo: 9:12pm On Jun 14, 2012 |
mukina2: gooall againdont go away o ![]() ![]() ![]() |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by Havilah93(m): 9:12pm On Jun 14, 2012 |
the guy too sharp |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by sylve11: 9:13pm On Jun 14, 2012 |
Freedooo, if u be shane given, wetin u go do? ![]() |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by Havilah93(m): 9:13pm On Jun 14, 2012 |
wetin dey do keane |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by mukina2: 9:13pm On Jun 14, 2012 |
fredoooooo:wetin? i dey go watch cartoon this kind bullying just too bad ![]() ![]() |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by sylve11: 9:13pm On Jun 14, 2012 |
megxo: wetin i tell u about torres....he don didit once for ur life u see. ![]() ![]() ![]() |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by megxo(m): 9:14pm On Jun 14, 2012 |
abeg torres try score hattrick abeg |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by Havilah93(m): 9:14pm On Jun 14, 2012 |
sylve11: Una dey let this Torres wey no sabby dey score una anyhow.shebi na 2-2 we still dey go? |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by mukina2: 9:14pm On Jun 14, 2012 |
torres off cesc in |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by megxo(m): 9:14pm On Jun 14, 2012 |
sylve11:me na megxo joshua na |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by fredoooooo: 9:15pm On Jun 14, 2012 |
mukina2: i get one picture wey i wan post before you go , it happened the last irish game against croatia , irish fans will be glad they are loosing today again , |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by fredoooooo: 9:15pm On Jun 14, 2012 |
mukina2: torres off cesc in cesc the barca player ![]() ![]() |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by mukina2: 9:15pm On Jun 14, 2012 |
abeg why valdez dey touch torres butt? ![]() |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by mukina2: 9:16pm On Jun 14, 2012 |
ireland's first real chance saved by casillas |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by Havilah93(m): 9:16pm On Jun 14, 2012 |
nice save casillas |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by kilimanjaro(m): 9:16pm On Jun 14, 2012 |
fredoooooo:Me sef dey wonder O |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by megxo(m): 9:16pm On Jun 14, 2012 |
bac to 4-6-0 formation...bt llorente de bench na, del bosque sef ![]() |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by Havilah93(m): 9:17pm On Jun 14, 2012 |
fabregas comes in to finish the rout |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by fredoooooo: 9:17pm On Jun 14, 2012 |
mukina2: ireland's first real chance saved by casillas if you get better keeper your mind go rest now , not the likes of scezny , almunia , fabiansky etc ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by sylve11: 9:17pm On Jun 14, 2012 |
mukina2: abeg why valdez dey touch torres butt? him dey warm am up for after the game action. ![]() ![]() |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by mukina2: 9:17pm On Jun 14, 2012 |
mtn for martinez |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by fredoooooo: 9:17pm On Jun 14, 2012 |
mtn xavi martinez |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by mukina2: 9:18pm On Jun 14, 2012 |
fredoooooo: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() duff of mcclean in |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by sylve11: 9:18pm On Jun 14, 2012 |
Omo, una see that irish pale dey cry? ![]() ![]() |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by fredoooooo: 9:18pm On Jun 14, 2012 |
duff for mc clean muki is that ur newest boyfriend crying ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by Havilah93(m): 9:18pm On Jun 14, 2012 |
mukina2: abeg why valdez dey touch torres butt?u don forget wetin hapen for camp nou? |
Re: Euro 2012: Croatia Vs Spain(0 - 1) On 18th June 2012 Group C by fredoooooo: 9:19pm On Jun 14, 2012 |
mukina2: wetin do ur face ? ![]() ![]() ![]() |
(1) (2) (3) ... (36) (37) (38) (39) (40) (41) (42) ... (48) (Reply)
UEFA Champions League Draw On 29th August 2013 / Manchester United Vs Sheffield United (1 - 2) On 27th January 2021 / Manchester United Vs Chelsea (1 - 1) On 28th April 2022
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |