Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,491 members, 7,850,724 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 08:04 AM

Npower Batch C 2020 - How To Apply. - Jobs/Vacancies (300) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / Npower Batch C 2020 - How To Apply. (1012295 Views)

Npower Batch C 2020 Registration Updates For Graduates And Non Graduates (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (297) (298) (299) (300) (301) (302) (303) ... (513) (Go Down)

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by peekay007: 10:15am On Mar 05, 2022
u self like quarrel pass fight...........
jasonex4:


U sure say u b vampire? Abi u b mosquito??

Cos dem 2 dey suck blood o, just dt na mosquito dey make d kind noise wey u de make....

Fvcklove aka female anopheles grin grin
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by peekay007: 10:24am On Mar 05, 2022
this thread na real case............,only me just dey my room dey laugh............4 watin men dey talk here...........Chai.......!!!! na only Npower waka come
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by iykejohnson(m): 11:21am On Mar 05, 2022
Whiterose21:

Good morning, have you been paid now?
They haven't o
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by uthlaw: 11:50am On Mar 05, 2022
peekay007:
lol, how ur side na............,hope ur stipend never finish?
stipend bawo...I don forget say de pay December self...I de normal sha,hw ur way!
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by peekay007: 12:06pm On Mar 05, 2022
i'm ok Bro........., have a wonderful weekend
uthlaw:
stipend bawo...I don forget say de pay December self...I de normal sha,hw ur way!

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by FuckloveJnr: 12:34pm On Mar 05, 2022
Abrian550:
Why are people always upset that others are fighting to get Npower money? You’re telling them to leave Npower and go hustle. Is getting 30k for doing almost nothing, not the same as hustling? Having a job alongside or a business is even added advantage. Not having a job or a business but getting 30k monthly is still hustling as long as you’re looking for how to get a job or your own business, if you save up. Make una dey rest abeg.
No mind the yeye pastor. He dey vex say I burst him scam. The mumu wan sell Npower slot, why he no dash am him hungry wife cry cry

I go begin knock some people spiritual knock walahi angry sad
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by FuckloveJnr: 12:35pm On Mar 05, 2022
giftygirl1:
If I hear "pim" for the this thread again,una go hear "whii"
Both Senior and junior Stipend collectors,make everybody respect themselves. Person go enter thread to hear " check your dashboard, payment is processing" only to see plenty noise angry,
Abeg it don do...o,na small thing de make me vex o... I get single bone like this grin
Carry that single bone crush pastor skull before him scam and sell all of our dashboard angry sad
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by FuckloveJnr: 12:40pm On Mar 05, 2022
jasonex4:


Every normal human being suppose suck e mama breasy, unless say you be rat....

You dey claim senior ontop thread wey u nor open....

I nor be rich man, bt i nor poor.... U wey be online big man i hail o..

Odogwu Npower
I just gave myself heavy knock and sliding tackle for engaging a minor with akamu brain embarassed. See the yeye thing you type give a man like me make I dey follow you talk. Allah if I catch you one on one, I go break you like spaghetti.
Na pastorfire I wan quench for this group, your matter never reach to put mouth. Go suck afternoon b.reast before mama go comot angry sad

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by iykejohnson(m): 12:58pm On Mar 05, 2022
As Npower refuses to pay me December stipend, make I just dey laugh na........

Make this jest war no stop oo grin grin
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by jasonex4(m): 2:51pm On Mar 05, 2022
FuckloveJnr:
I just gave myself heavy knock and sliding tackle for engaging a minor with akamu brain embarassed. See the yeye thing you type give a man like me make I dey follow you talk. Allah if I catch you one on one, I go break you like spaghetti.
Na pastorfire I wan quench for this group, your matter never reach to put mouth. Go suck afternoon b.reast before mama go comot angry sad

Normally na krase de konk e own head na ....
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by FuckloveJnr: 3:00pm On Mar 05, 2022
PastorFire:
E-rat, point of correction.. Na u be the poor Npower ambassador bastard here. Not people. Caprish!
Your paycheck sir, let's end this argument once and for all. Poor church rat. Upon all the tithes and offerings you dey obtain on Sunday, you still wan scam your fellow beneficiary embarassed
pastorfire, your mumu go do by force walahi sad angry

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by ProfLogan(m): 3:04pm On Mar 05, 2022
All these small boys sef ���
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by ProfLogan(m): 3:10pm On Mar 05, 2022
Anyway, Batch C stream 2..

Represent your residence and your category. Let's connect.


Mine is Abuja....N-Creative category
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by VEXT: 3:11pm On Mar 05, 2022
See as 30k dey disgrace people father's for here shocked shocked
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 4:20pm On Mar 05, 2022
FuckloveJnr:
Your paycheck sir, let's end this argument once and for all. Poor church rat. Upon all the tithes and offerings you dey obtain on Sunday, you still wan scam your fellow beneficiary embarassed
pastorfire, your mumu go do by force walahi sad angry
Sometimes, i wonder how the miserable rat you were before Npower and now graduated to an E-rat. No wonder you turn Npower to your father house. I'm sure you have not seen 30k in your life before now. E-Akuya. You go beg me tire to end this.

1 Like 1 Share

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by peekay007: 4:22pm On Mar 05, 2022
Hahahahaha......
VEXT:
See as 30k dey disgrace people father's for here shocked shocked
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 4:43pm On Mar 05, 2022
FuckloveJnr:
Your paycheck sir, let's end this argument once and for all. Poor church rat. Upon all the tithes and offerings you dey obtain on Sunday, you still wan scam your fellow beneficiary embarassed
pastorfire, your mumu go do by force walahi sad angry
E-rat, As poverty won hibernate your life, u see 30k jump up, mouth dey leak like old zinc. Begin yarn dust untop small money. As you kuku dey ur papa house dey suffer the old man. I dey here for u. I go dig u finish

3 Likes 1 Share

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by FuckloveJnr: 4:55pm On Mar 05, 2022
PastorFire:
E-rat, As poverty won hibernate your life, u see 30k jump up, mouth dey leak like old zinc. Begin yarn dust untop small money. As you kuku dey ur papa house dey suffer the old man. I dey here for u. I go dig u finish
grin grin grin grin grin

See the nonsense you dey type. You go tell me why you wan scam innocent beneficiaries here. Who dash you npower slot to sell? You no see your hungry wife to dash am abi? I dey my Papa house, which one your own wretched papa build? Murutunpafu embarassed embarassed
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by FuckloveJnr: 4:58pm On Mar 05, 2022
PastorFire:
Sometimes, i wonder how the miserable rat you were before Npower and now graduated to an E-rat. No wonder you turn Npower to your father house. I'm sure you have not seen 30k in your life before now. E-Akuya. You go beg me tire to end this.
And you never scam reach 30k since you started scamming from birth, na your fellow beneficiaries you wan use upgrade. E don choke you last last embarassed angry sad

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 5:23pm On Mar 05, 2022
FuckloveJnr:
And you never scam reach 30k since you started scamming from birth, na your fellow beneficiaries you wan use upgrade. E don choke you last last embarassed angry sad
E-rat,na u need the upgrade badly sef. Cos of 30k, poverty don see u finish 4 here. If na 1M ko, police go dey find you everywhere cos community no go rest.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Shimzyy(m): 5:42pm On Mar 05, 2022
So Na FUCKLOVE wey I dey give #500 sometimes to use hold body Na dey talk big here, truly this faceless forum the bring disrespect o

3 Likes

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by FuckloveJnr: 5:55pm On Mar 05, 2022
Shimzyy:
So Na FUCKLOVE wey I dey give #500 sometimes to use hold body Na dey talk big here, truly this faceless forum the bring disrespect o
Come out with your main moniker. #500 kee you there embarassed angry
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by FuckloveJnr: 5:56pm On Mar 05, 2022
PastorFire:
E-rat,na u need the upgrade badly sef. Cos of 30k, poverty don see u finish 4 here. If na 1M ko, police go dey find you everywhere cos community no go rest.
I want take communion for your church tomorrow. At least, I go pay tithe of 5k make you see food chop at all angry embarassed
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 9:19pm On Mar 05, 2022
FuckloveJnr:
I want take communion for your church tomorrow. At least, I go pay tithe of 5k make you see food chop at all angry embarassed
E-rat, even your papa know say, na nonsense mama born. Others are taking care of their parents well, u dey borrow #500 upandan! Haba E-rat!
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by FuckloveJnr: 9:25pm On Mar 05, 2022
PastorFire:
E-rat, even your papa know say, na nonsense mama born. Others are taking care of their parents well, u na 30k u dey share for family of 15. Haba E-rat!
You're becoming stale and boring, go get a life big for nothing daddy.

You've been sounding foolish sir. The last attention you'll get from me.

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 9:34pm On Mar 05, 2022
Shimzyy:
So Na FUCKLOVE wey I dey give #500 sometimes to use hold body Na dey talk big here, truly this faceless forum the bring disrespect o
Chissssssssosssss grin Naso e bad reach grin

From Church rat to E-rat.. Hahahahahaha

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 9:39pm On Mar 05, 2022
FuckloveJnr:
You're becoming stale and boring, go get a life big for nothing daddy.

You've been sounding foolish sir. The last attention you'll get from me.
E-rat, u don tire grin grin grin

I like that "sir".. U are a boy

Oya, drop akant make i push you #500. Except if you nor serious..

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 9:49pm On Mar 05, 2022
So gentlemen, the thread is back. Sincere apologies for the diversion. Batch C1, please carry Batch C2 along. Obviously, you know and have experience about the program better. No bullying or tongue-lashing whatsoever please. We are all one and same people.
Lastly, i'm serious about my slot only if you stay in Jos for the PPA. No time to be part of it.
Jos Residents only please and i will meet up with you here in the beautiful city of Jos. Thanks and cheers!

1 Like

(1) (2) (3) ... (297) (298) (299) (300) (301) (302) (303) ... (513)

List Of Fake Employment Companies. Stay Off Them. / NSCDC Recruitment 2019: How To Apply For Nigeria Civil Defence Corps / 2013 Nigeria Liquified Natural Gas (NLNG) Graduate Trainee

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.