Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,163,439 members, 7,853,894 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 07:37 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Car Talk / Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? (5018 Views)
Nonso Offor: From Venza To Royce Sweptail - Moto Innovation, Manufacturing Skill / Meet The Flying Motorcycle, Lazareth LMV 496 Dubbed βla Moto Volanteβ / Ewo..see Wetin President Trump Moto Fit Do!! Na Wa Oh!(pictures) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 11:30pm On Feb 10, 2023 |
Me I dey plan dose Hiace 2020 wey dem use me shine wen I dey come back from village for 2020. GUO, Young shall grow, I never forgive una o. All of us go run 160 dat day! 1 Like |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 11:32pm On Feb 10, 2023 |
Den dose Audi 80 wey dey Benin wey go enter road run small Kon go pack one side drop passenger, una beta take time. 1 Like 1 Share |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by RoadMozart(m): 8:09am On Feb 11, 2023 |
Dtruthspeaker: You sabi that 2020 hiace bus wey GUO dey use? Na so I pursue one with my 2011 hiace bus oooo. I no go forget. Two other guys sef join me pursue am, one lexus rx300 and matrix... The matrix stopped at that toll gate before ijebu ode, lexus guy rested when he couldn't meet up. Me I just enter that filling station at that customs checking point my own. I remember following the bus from afar from Ore at 160kmph then after Ogbere in Ogun state, I maintained 100-120 cos of the road, my motor self feel am. Those 2022 hiace are too fast 2 Likes |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 12:18pm On Feb 11, 2023 |
RoadMozart: O dem do you too? In my case the guys where behind me and I wanted to see how the bus handles so I pressed but my guy won't let me leave him behind and I got to 160 (normally I know they stop at 140 or 150 at best buy my guy still did not stop, And I was already overloaded with village things at 160, I just gave up and said till we meet again. It is that meet again I am looking for. And Omo, that thing zapped out my fuel 4 Likes |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Angrygoat: 1:46pm On Feb 11, 2023 |
Full throttle v6 170kph,with lil fear. When I got to ore,I chop,smoke,seep small for like 1hr. Then turbo down straight to Benin. Na ziiiummmmmmm my exhaust dey sound |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Kasdat5(m): 3:30pm On Feb 11, 2023 |
I really don't know what's wrong with dos Hiace guys , esp GUO , we dey jam regular for coal tar, Omo na struggle . me wen dey do 140/160km steady with my 2011 sienna , dem go still dust me. I go report give them company 1 day 5 Likes |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Linsigne(m): 3:48pm On Feb 11, 2023 |
Kasdat5:[color=#000099][/color] i no fit laugh oo Better advantage sometimes when you use manual 1 Like |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by RoadMozart(m): 4:05pm On Feb 11, 2023 |
Secondly This happened on January 3rd. I took one 2009 highlander sport. I went to drop one of my younger ones in Benin from Ondo( He was to go to Bayelsa). I took off as early as 4am. On my way back, Na so I begin dey race with this Mercedes GLA250 2015. Omo the guy kept me chasing him at 180kmph. My Car was like a feather. I later lost the guy when we got to Showboy in Ore. |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by psalmson001: 7:29pm On Feb 11, 2023 |
The only vehicles wey don use me shine and shame catch me; 1) - 2nd gen Acura MDX (white) i can never foregt. I was driving a Volvo S60 T5 2) - BMW 7 series wagon (grey) the driver even fat sotay na belle dey hold the steering. I was driving a Volvo XC90 V8 4 Likes |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by RZArecta(m): 11:38pm On Feb 11, 2023 |
I suppose drive back to Ph with Prado from Bayelsa some years back but my friend beg me say she no fit stomach the journey with her Chevrolet Aveo because na her first time na so I cable her motor thinking say I dey do better thing only for the gear to be stuck at 3 max. Omo, na so one tipper wey dey carry sand jazz pass me, I think say na joke but when I match throttle, I see say na me gan dey joke Omo, this tipper gap me like Ferrari and Lamborghini mixed together I match that yeye car to no avail but the idiot disgrace him father no be me. I finally decided to pity the tipper and left it alone but by the time I got to Ph, I got admitted for driving a slow car for over two hours while listening to Celine Dion aka typhoid according to the doctor (but I know better ) 9 Likes 1 Share |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 8:01am On Feb 12, 2023 |
Kasdat5: . GUO o you sef see am? But I give it to them, they drive well. Bad guys. Dey just wait for you to start running, then they'll pursue you! 2 Likes |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 8:07am On Feb 12, 2023 |
Linsigne: I don't hear them changing the gear to over overtake Between God is Good Hijet and this High Ass, I know that High Ass wiill take it but I like to see that run. I have never seen the 2 of them at the same place |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by psalmson001: 8:08am On Feb 12, 2023 |
Dtruthspeaker: While risking the lives of all the passenger? 3 Likes |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 8:13am On Feb 12, 2023 |
psalmson001: Living is a risky thing already and if you look at the passengers, you would see that they do not feel risked. They just sit cooly like the road knows their names 4 Likes |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 8:17am On Feb 12, 2023 |
RoadMozart: You pursue GLS? You even bin hope to overtake GLS with Highlander? Mr over achiever! I am sure you are the one who used Tercel to pursue 505. 6 Likes |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 8:27am On Feb 12, 2023 |
psalmson001: I see you held back because you know your Volvo's speed was already enough,for you. Those days when I ran with my S80 from Lagos to Ijebu Ode, I already could feel the silent power of the Volvo. Loved it |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by brightest5050: 9:27am On Feb 12, 2023 |
RoadMozart: you would have respected elders. 1 Like |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by valarinz: 12:50pm On Feb 12, 2023 |
RZArecta: π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£ 1 Like |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by RoadMozart(m): 5:35pm On Feb 12, 2023 |
psalmson001: Wetin conern passengers? When the one wey dry for front seat don sleep and a.c. with music dey on. None of them care about your speed. Only smooth ride 1 Like |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by RoadMozart(m): 5:36pm On Feb 12, 2023 |
Dtruthspeaker: Wetin Do me that day na as I know say the GLA na 4cylinder na, I felt freakyπ 1 Like |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 5:51pm On Feb 12, 2023 |
RoadMozart: . |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Timagex(m): 11:45pm On Feb 12, 2023 |
One BMW driven by a woman. I'll never forget. π 2 Likes |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Siberia01(m): 5:19am On Feb 13, 2023 |
Got my 2003 corolla sport Dusted by a 1986 Peugeot 505 STi 3 Likes |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Aaaaarghmed(m): 5:07pm On Feb 13, 2023 |
Siberia01:oh God,you have spoilt this thread with corolla..lol.corolla wey I use babyboy 1999 dust like small pikin. 10 Likes |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Kasdat5(m): 7:19pm On Feb 13, 2023 |
Aaaaarghmed: Someone said Corolla na kite πͺ. π |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Alvin007: 7:59pm On Feb 13, 2023 |
2005 Rolls Royce Phantom. |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by RoadMozart(m): 9:58pm On Feb 13, 2023 |
Kasdat5: That persin no lie.... The car too light for ground |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Aaaaarghmed(m): 7:21pm On Feb 14, 2023 |
Kasdat5:πππππππππ |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Chasito(m): 11:15am On Feb 20, 2023 |
Drove my dad's Honda accord 2008 model from Awka to Asaba, na so this 2011 sienna over take me, i tried to meet up but the car fast die. |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Jagermeister(m): 5:16pm On Feb 20, 2023 |
RoadMozart: You see those particular buses ehn.. you see those buses in particular! I no go talk pass like this.. That Benin/ore-shagamu expressway before the bad patch... Only God go protect me from speeding and overtaking for that road.. many people experience here na as I pass them... Only that new hiace dey stand up to the challenge 1 Like 1 Share |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Jagermeister(m): 5:28pm On Feb 20, 2023 |
Dtruthspeaker: Werey say na high ass π |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Jagermeister(m): 5:39pm On Feb 20, 2023 |
Chasito: Lol Sienna that Duplex on wheel.. Na you dey fear... But it's okay, keep it up.. overspeeding kills.. 5 Likes |
Help!!! My Engine Oil Indicator Is Showing While The Oil Is Guage / Golf 3 / Trading In My 2005 Lexus ES330 For A 2011 Honda Accord
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 54 |