Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,345 members, 7,819,229 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 01:04 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 (150456 Views)
Mali Vs Ivory Coast: AFCON 2023 Quarter-final (1 - 2) On 3rd February 2024 / Nigeria Vs Angola: AFCON 2023 Quarter Finals. (1 - 0) On 2nd February 2024 / Senegal Vs Ivory Coast: AFCON 2023 Round-Of-16 (4 - 5)pens On 29th January 2024 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (105) (106) (107) (108) (109) (110) (111) ... (119) (Reply) (Go Down)
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by chatinent: 11:36pm On Feb 11 |
na now I come dey reason our govt. O God what kind of pain is this. |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by femi4: 11:36pm On Feb 11 |
MT:I don't see them qualifying for the world cup |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by deyplay: 11:37pm On Feb 11 |
Una see how Shettima dey look. He dey reason the anger and protest wey he go face from Nigerians upon arrival 1 Like |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by femi4: 11:37pm On Feb 11 |
Ekong, player of the tournament 5 Likes 1 Share |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by deyplay: 11:37pm On Feb 11 |
TRoost, best defender |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by folake4u(f): 11:37pm On Feb 11 |
Catapault: The coach sef has been riding on luck since. |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by Yabsun(m): 11:37pm On Feb 11 |
Reussite:Despite the number of goals he conceded in the group stage… victory is sweet sha |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by chatinent: 11:37pm On Feb 11 |
APC, go and collect that money you gave that team! You are all a pain. |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by Kinzo0917(m): 11:37pm On Feb 11 |
Wetin our captain win? |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by MrBroke(m): 11:37pm On Feb 11 |
100k just go like that. No wam. |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by godwon01(m): 11:38pm On Feb 11 |
Troost Ekon win player of the tournament. |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by Wotowotoman: 11:38pm On Feb 11 |
So na biracial players clear all the awards hmmm 🤔 1 Like |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by lilfreezy: 11:38pm On Feb 11 |
Super Eagles go make iceprince waste time for studio dey compose victory song 1 Like |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by MT: 11:38pm On Feb 11 |
Oshimen - the supposedly best african player - missed out in all the awards. Shame 10 Likes 1 Share |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by pargelenis(m): 11:38pm On Feb 11 |
Kinzo0917:Best defender … well deserved 1 Like |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by Enemyofpeace: 11:38pm On Feb 11 |
Kinzo0917:me I don off my TV dey vex with everybody around me including my dogs and pussy cats |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by dkidd: 11:39pm On Feb 11 |
folake4u:Walai |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by kakaki123: 11:39pm On Feb 11 |
Agunesinjaweola:You’re right. |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by Kinzo0917(m): 11:39pm On Feb 11 |
femi4: The coach must be replaced He is too defensively minded 4 Likes |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by folake4u(f): 11:39pm On Feb 11 |
dkidd: Yes oh. 1 Like |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by pargelenis(m): 11:39pm On Feb 11 |
MT:He did not deliver today … all good, he should watch and learn from Messi’s perseverance and seize the opportunities next time. |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by Ebenny12(m): 11:39pm On Feb 11 |
This our govt don carry their bad luck enter this final oo bcuz since apc don they show concerns after our win against South Africa me I don know say something else may happen. Abeg let appreciate our brothers they tried their best in this tournament and I personally appreciate their efforts all through the tournament. 1 Like |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by lilfreezy: 11:39pm On Feb 11 |
MT: Osimhen na scam 1 Like |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by 3kay945(m): 11:39pm On Feb 11 |
Please I need an answer to a question. Did Nigeria gather to pray after the final whistle? Cos, I know that prayer thing is useless in my view. Work hard, you will get result. 1 Like |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by deyplay: 11:39pm On Feb 11 |
If not for Troost today, it would have been 2-0. Madrid should call him 3 Likes |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by Junny04(m): 11:39pm On Feb 11 |
ogawisdom: Lol..little guy from Ivory coast? Thats Simon Adingra, he plays for Brighton in the EPL, a possession based team. He is an integral part of the team 4 Likes |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by deyplay: 11:40pm On Feb 11 |
lilfreezy:scammer |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by Klinxmanz(m): 11:40pm On Feb 11 |
Our players are fools, see as all of dem go back go stay like bunch of meat dem wan roast, even new substitution players dey come inside like people wey drink tombo wey stomach swell e no gree dem run, pass ball wahala, mark ball no no abeg supa eagles suppose dey play wit all dis village club, e get one wey dey 4 aba, nonsense, na my frnd wey i blame tell me say naija get players, b4 nothing concern me and nigeria!!.. 2 Likes |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by osazuwa23: 11:40pm On Feb 11 |
mali was the only thing stopping us from winning this cup but they f upped but ivory coast deserved it they were in a harder bracket and faced betetr teams robosky02: |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by Olarewaju89: 11:40pm On Feb 11 |
MrBroke: You bet on Nigeria? |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by folake4u(f): 11:41pm On Feb 11 |
Everybody for my street dey vex. One car nearly jam me this night as I dey return back to my house. The thing wey Nigerians dey use as distraction don end. Back to reality!!!!! 8 Likes |
Re: Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 by deyplay: 11:41pm On Feb 11 |
MT:that one wey go see ball and will run away and begin to point finger 1 Like |
(1) (2) (3) ... (105) (106) (107) (108) (109) (110) (111) ... (119) (Reply)
Ethiopia Vs Nigeria - WCQ (1 - 2) On 13th October 2013 / Nigeria Vs Tunisia AFCON 2021.Round-of-16: (0 - 1) On 23rd January 2022 / Mexico Vs Nigeria FIFA U17 WC Final (0 - 3) On 8th November 2013
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |