Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,955 members, 7,817,804 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 08:02 PM

NYSC 2014 Batch C House - NYSC (990) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1383917 Views)

NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (987) (988) (989) (990) (991) (992) (993) ... (1276) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch C House by lloydkizz(m): 12:27am On Oct 25, 2014
Can the call up letter come out already
Re: NYSC 2014 Batch C House by fashoo2010(m): 12:28am On Oct 25, 2014
sodiqyinka:
Loool. Gm bro. U fit see am today but na 2mrw sure pass. Cheers
Gm brodaly, chai make d tin enter today oooo because if the tin enter b4 people go to church tomoro, na divided mind oooo because if them carry them go state wey them no like, u knw wat I mean...u no get wahala as u don dey ready for iyana ipaja camp. Have a nice rest bro..
Re: NYSC 2014 Batch C House by Shigoboy(m): 12:28am On Oct 25, 2014
Usherseun:
abeg oga sodiqyinka help me keep space for that 1k page oooooo, i go comnent when i wake up *yawns*
if you sleep na OYO you dey oo, teamwaitingforpage1000

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 12:30am On Oct 25, 2014
Horlawoomey:


Na lie, na 250k per month, you fit redeploy go that place without any stress.

*****Nkechi, Musa, Yetunde, Emeka, Haleemat, Oluwaferanmi, Adaobi, Dorobucci and Surulere.... come here ooo... oya today today, all of us go reach dat sambisa camp..... we go falsify all una age.... u must serve ooo**** Wey una mama sef?

that gal wey wan chop hollandia sorry i meant. ....

wetin be her name sef?

oya pack una bags and school bags including una crayons and pencils, Sambisa Straight
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:32am On Oct 25, 2014
Shigoboy:
if you sleep na OYO you dey oo, teamwaitingforpage1000
*whispers in ur ears, i no sleep o, o just wan reserve my battery* phone is almost dead, pls who get power bank ooo?
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 12:33am On Oct 25, 2014
Usherseun:
*whispers in ur ears, i no sleep o, o just wan reserve my battery* phone is almost dead, pls who get power bank ooo?
i still get like 90% batterry sha... On bluetooth make i share

grin
what are friends for
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:33am On Oct 25, 2014
ojoawo:


*****Nkechi, Musa, Yetunde, Emeka, Haleemat, Oluwaferanmi, Adaobi, Dorobucci and Surulere.... come here ooo... oya today today, all of us go reach dat sambisa camp..... we go falsify all una age.... u must serve ooo**** Wey una mama sef?

that gal wey wan chop hollandia sorry i meant. ....

wetin be her name sef?

oya pack una bags and school bags including una crayons and pencils, Sambisa Straight
u no good o, u suppose call grandma and grandpa to na

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by fashoo2010(m): 12:35am On Oct 25, 2014
ojoawo:
i still get like 90% batterry sha... On bluetooth make i share

grin
what are friends for
Na everytin u dey share
Re: NYSC 2014 Batch C House by Shigoboy(m): 12:36am On Oct 25, 2014
makkosky:

Woah!!!! I dey remember una side as you memtion TASUEd
#opmesa
#guysatATM
#greeting and picking dirts (order from OPmesa)
Sorry brother but hope this will be a story for the God's soon?
:_)
bro, issue of that opmesa happen after I left tasued, who be opmesa when we dey roll for school, buh seriously dose new intake need strong hand cos dem too dey disrespect dere seniors, that's y we alumni arrange opmesa for campus so things go dey aiit, hope you unstand that??
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:36am On Oct 25, 2014
ojoawo:
i still get like 90% batterry sha... On bluetooth make i share

grin
what are friends for
u be beta person jawe, u no resemble some people, i no mention names ooo, bluetooth already on
Re: NYSC 2014 Batch C House by psymonds(m): 12:37am On Oct 25, 2014
Shigoboy:
boss watin I do? Na DG phn no I request no be him wife way u dey prosecute me like dis, biko help me get the bros number
0701 347 5481 NYSC DG'S NO. PLS...NOTE THAT YOU CAN ONLY TXT AND NOT CALL.
THANKS!
CHEERS!!
SELAH!
Re: NYSC 2014 Batch C House by oyeludef(m): 12:37am On Oct 25, 2014
lloydkizz:
Can the call up letter come out already
naso i dey feel too
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 12:38am On Oct 25, 2014
Usherseun:
u no good o, u suppose call grandma and grandpa to na

Na Cotonou i dey work for them so... make dem dey manage the importation of imported imports...

#TooMuchMoney don dey worry me already sef
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 12:39am On Oct 25, 2014
fashoo2010:

Na everytin u dey share

yes ooo... I fit share my shit give person for breakfast...
am that loving grin
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 12:41am On Oct 25, 2014
Usherseun:
u be beta person jawe, u no resemble some people, i no mention names ooo, bluetooth already on

Confirm, follow the following steps carefully... so as to direct the path of the ba3 directly to ur phine
1. Send Recharge Card to 0813....
****hope say Mogenerous don sleep, make e no go steal am call me for back*****
Re: NYSC 2014 Batch C House by makkosky(m): 12:42am On Oct 25, 2014
Shigoboy:
bro, issue of that opmesa happen after I left tasued, who be opmesa when we dey roll for school, buh seriously dose new intake need strong hand cos dem too dey disrespect dere seniors, that's y we alumni arrange opmesa for campus so things go dey aiit, hope you unstand that??

Lol!!!! I hail oooh (hehen, so na una arrange Opmesa!!!! Haaa) if then Tasuedites catch bro, na from your house you go pick dirt enter camp....



Sorrry, just playingsmiley.
Hugs
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:42am On Oct 25, 2014
make ds 1k page reach kiakia jare, person wan sleep na **yawns**
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 12:42am On Oct 25, 2014
ojoawo:


*****Nkechi, Musa, Yetunde, Emeka, Haleemat, Oluwaferanmi, Adaobi, Dorobucci and Surulere.... come here ooo... oya today today, all of us go reach dat sambisa camp..... we go falsify all una age.... u must serve ooo**** Wey una mama sef?

that gal wey wan chop hollandia sorry i meant. ....

wetin be her name sef?

oya pack una bags and school bags including una crayons and pencils, Sambisa Straight

Oya make una dey go, I go follow for back.
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 12:43am On Oct 25, 2014
Usherseun:
make ds 1k page reach kiakia jare, person wan sleep na **yawns**

shey make i help you work ur posting to page 1000?
Re: NYSC 2014 Batch C House by oyeludef(m): 12:43am On Oct 25, 2014
ojoawo:


*****Nkechi, Musa, Yetunde, Emeka, Haleemat, Oluwaferanmi, Adaobi, Dorobucci and Surulere.... come here ooo... oya today today, all of us go reach dat sambisa camp..... we go falsify all una age.... u must serve ooo**** Wey una mama sef?

that gal wey wan chop hollandia sorry i meant. ....

wetin be her name sef?

oya pack una bags and school bags including una crayons and pencils, Sambisa Straight
shekau fit go reincanate o.
Re: NYSC 2014 Batch C House by fashoo2010(m): 12:43am On Oct 25, 2014
ojoawo:


yes ooo... I fit share my shit give person for breakfast...
am that loving grin
grin
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:44am On Oct 25, 2014
ojoawo:


Confirm, follow the following steps carefully... so as to direct the path of the ba3 directly to ur phine
1. Send Recharge Card to 0813....
****hope say Mogenerous don sleep, make e no go steal am call me for back*****
so una wan collect money chai nija guy, oga park well jor, lolz
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 12:44am On Oct 25, 2014
Usherseun:
make ds 1k page reach kiakia jare, person wan sleep na **yawns**

#stares @ his wide-opened mouth#

Sleep never catch you, dey there.
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 12:45am On Oct 25, 2014
Horlawoomey:


Oya make una dey go, I go follow for back.

confirm....

buh wait ooo...... make we switch positions abeg
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:45am On Oct 25, 2014
ojoawo:


shey make i help you work ur posting to page 1000?
i no want, i wan make u fast forward the page go 1k
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 12:47am On Oct 25, 2014
oyeludef:
shekau fit go reincanate o.

make he reincarnate.... Infact, Na den I go show am

he go sabi say I fit run past bullet
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:47am On Oct 25, 2014
11 pages to go...
Re: NYSC 2014 Batch C House by oyeludef(m): 12:47am On Oct 25, 2014
Horlawoomey:


Oya make una dey go, I go follow for back.
see d person wey advice me to go sleep. Hmm i know ur plan now,
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:47am On Oct 25, 2014
chai 10% battery remaining ooooooooo, how i wan cum do am now ooo
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 12:48am On Oct 25, 2014
Usherseun:
*whispers in ur ears, i no sleep o, o just wan reserve my battery* phone is almost dead, pls who get power bank ooo?

Ashe Oti e Le........

Go sleep Jor
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:48am On Oct 25, 2014
Anugod:
11 pages to go...
i know u've been observing since, kontinu
Re: NYSC 2014 Batch C House by oyeludef(m): 12:49am On Oct 25, 2014
ojoawo:


make he reincarnate.... Infact, Na den I go show am

he go sabi say I fit run past bullet
oya na. I dey feel u

(1) (2) (3) ... (987) (988) (989) (990) (991) (992) (993) ... (1276) (Reply)

NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.