Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,320 members, 7,815,624 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 03:27 PM

My Favorite Urhobo Proverbs! - Culture - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / My Favorite Urhobo Proverbs! (46714 Views)

Gorgeous Urhobo Bride From Niger Delta / Some Igbo/yoruba Word Used In Urhobo/Isoko Language / Interesting Facts About The Urhobo People Of Delta State (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

My Favorite Urhobo Proverbs! by MizTyna(f): 8:35pm On May 03, 2015
Hi everyone,i'm Urhobo and my Urhobo friend on Facebook shares these proverbs on his wall,i loved them and thought to share with everyone,you dont need to be Urhobo to understand them though since they are in English. Enjoy!

*I no wan die naim make person dey drink medicine wey bitter

*Pikin and papa nor dey measure size of penis

*Head wey big,na neck dey suffer the consequence

*Na only look fowl dey look groundnut wey dey inside bottle

*Husband nor dey go in-law farm go by mistake go cut penis

*Instead make bad tin happen,make rain fall

*Person no dey drink ogogoro dey smile

*Friendship no fit rabbit and hare

*Before person go roast plantain,roast yam finish,e hand must to black

*Man wey dey dance hard dance,na hin brokos e dey wahala

*Who yansh pepper no dey eat richman money

*Na wetin hoe dey do for farmer naim make am dey always carry am for shoulder

*Person wey show ripe palm fruit(banga) give old man naim dey help am harvest am

*Pikin wey witch/wizard send message no dey fear

*I no go fit climb,na for ground person dey talk am

*Person no dey straff(have s.ex) dey hiss

*Money dey sweet but e nr dey bring out oil

*If e better for hawk for up, e for no come down dey come carry small fowl

*Animal wey oba wan kill,na so so neck e dey for fat

*Who dey owe you money dey use style dey help you dey save am

*When you dash person goat,you go comot hand from the rope wey you take tie the goat

*Na hunger dey make person eat wizard food

*Mature woman nor dey fear penis

*Na see i see am pick naim small pikin dey take enter stealing

*Animal wey get pikin no dey hard to catch

*If madman no harsh,small children go dey use stone stone am

*E never better for people wey dem pray for finish,na come be the ones wey dem swear for?

*No be small thing woman breast see before e begin look down

*If who dey front no lost,who dey follow am no dey lost

*Who call you human being naim you dey call human being

*Wetin dey find blood,even if them give am palm oil,e nor go take

*Wetin pursue madman from inside hut for farm strong pass the madman

*I no gree naim dey tear cloth

*Na another person head fit to break coconut

*Who bend down dey look another person yansh,somebody else stand jeje for im back dey look im yansh

*No be small thing night see before day break

*Who dey beg for something na hin hand dey long pass

*Where person dey go and e wan sleep there,e no dey hurry

*Na short goat legs just short,if not goat na big animal

*Who dem carry for back nor dey carry another person

*Who wan born pikin must to naked

*When your person dey on top of orange,you no dey lick unripe one

*Na early morning person dey hurry

Feel free to add yours,which is your favourite?

113 Likes 18 Shares

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Nobody: 8:41pm On May 03, 2015
Animal wey oba wan kill,na so so neck e dey for fat

grin grin

Now that's hillarious

11 Likes 1 Share

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Nobody: 6:29am On May 04, 2015
Were they translated from Urhobo, or do Urhobo elders normally tell proverbs in Pidgin?

16 Likes 1 Share

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by bigfrancis21: 8:36am On May 04, 2015
MizTyna:
Hi everyone,i'm Urhobo and my Urhobo friend on Facebook shares these proverbs on his wall,i loved them and thought to share with everyone,you dont need to be Urhobo to understand them though since they are in English. Enjoy!

*I no wan die naim make person dey drink medicine wey bitter
*Pikin and papa nor dey measure size of penis
*Head wey big,na neck dey suffer the consequence
*Na only look fowl dey look groundnut wey dey inside bottle
*Husband nor dey go inlaw farm go by mistake go cut penis
*Instead make bad tin happen,make rain fall
*Person no dey drink ogogoro dey smile
*Friendship no fit rabbit and hare
*Before person go roast plantain,roast yam finish,e hand must to black
*Man wey dey dance hard dance,na hin brokos e dey wahala
*Who yansh pepper no dey eat richman money
*Na wetin hoe dey do for farmer naim make am dey always carry am for shoulder
*Person wey show ripe palm fruit(banga) give old man naim dey help am harvest am
*Pikin wey witch/wizard send message no dey fear
*I no go fit climb,na for ground person dey talk am
*Person no dey straff(have s.ex) dey hiss
*Money dey sweet but e nor dey bring out oil
*If e better for hawk for up,e for no come down dey come carry small fowl
*Animal wey oba wan kill,na so so neck e dey for fat
*Who dey owe you money dey use style dey help you dey save am
*When you dash person goat,you go comot hand from the rope wey you take tie the goat
*Na hunger dey make person eat wizard food
*Mature woman nor dey fear p.enis
*Na see i see am pick naim small pikin dey take enter stealing
*Animal wey get pikin no dey hard to catch
*If madman no harsh,small children go dey use stone stone am
*E never better for people wey dem pray for finish,na come be the ones wey dem swear for?
*No be small thing woman breast see before e begin look down
*If who dey front no lost,who dey follow am no dey lost
*Who call you human being naim you dey call human being
*Wetin dey find blood,even if them give am palm oil,e nor go take
*Wetin pursue madman from inside hut for farm strong pass the madman
*I no gree naim dey tear cloth
*Na another person head fit to break coconut
*Who bend down dey look another person yansh,somebody else stand jeje for im back dey look im yansh
*No be small thing night see before day break
*Who dey beg for something na hin hand dey long pass
*Where person dey go and e wan sleep there,e no dey hurry
*Na short goat legs just short,if not goat na big animal
*Who dem carry for back nor dey carry another person
*Who wan born pikin must to naked
*When your person dey on top of orange,you no dey lick unripe one
*Na early morning person dey hurry

Feel free to add yours,which is your favorite?

cc bigfrancis21
odumchi
Fulaman198

Hey, can you translate these proverbs directly into Urhobo?

1 Like

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by MizTyna(f): 1:38pm On May 04, 2015
bigfrancis21:


Hey, can you translate these proverbs directly into Urhobo?

No sad

2 Likes

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by MizTyna(f): 1:39pm On May 04, 2015
Radoillo:
Were they translated from Urhobo, or do Urhobo elders normally tell proverbs in Pidgin?

Translated
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Ishilove: 1:46pm On May 04, 2015
There seems to be a lot of penis proverbs on the list... undecided grin

23 Likes 1 Share

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by eleko1: 1:48pm On May 04, 2015
cool @ IrunObo/ that criminal NOTORIOUSBABE come see ooo

1 Like 1 Share

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Udmaster(m): 1:48pm On May 04, 2015
Olanma, Olanma.. Come o, I don buy Land for you at Nairaland..

1 Like

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Kreamie(m): 1:49pm On May 04, 2015
.

1 Like

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Holluwatarhyor(m): 1:50pm On May 04, 2015
grin grin grin grin grin grin grin
grin grin grin grin grin grin grin
grin grin grin grin grin grin grin
grin grin grin grin grin grin grin
grin grin grin grin grin grin grin
Ah dey laFf in urhobo

6 Likes

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Kreamie(m): 1:50pm On May 04, 2015
What's all these please? *sigh*


*cries in senselessness*

1 Like

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Osirimononaye(m): 1:51pm On May 04, 2015
MizTyna:
Hi everyone,i'm Urhobo and my Urhobo friend on Facebook shares these proverbs on his wall,i loved them and thought to share with everyone,you dont need to be Urhobo to understand them though since they are in English. Enjoy!

*I no wan die naim make person dey drink medicine wey bitter

*Pikin and papa nor dey measure size of penis

*Head wey big,na neck dey suffer the consequence

*Na only look fowl dey look groundnut wey dey inside bottle

*Husband nor dey go in-law farm go by mistake go cut penis

*Instead make bad tin happen,make rain fall

*Person no dey drink ogogoro dey smile

*Friendship no fit rabbit and hare

*Before person go roast plantain,roast yam finish,e hand must to black

*Man wey dey dance hard dance,na hin brokos e dey wahala

*Who yansh pepper no dey eat richman money

*Na wetin hoe dey do for farmer naim make am dey always carry am for shoulder

*Person wey show ripe palm fruit(banga) give old man naim dey help am harvest am

*Pikin wey witch/wizard send message no dey fear

*I no go fit climb,na for ground person dey talk am

*Person no dey straff(have s.ex) dey hiss

*Money dey sweet but e nr dey bring out oil

*If e better for hawk for up, e for no come down dey come carry small fowl

*Animal wey oba wan kill,na so so neck e dey for fat

*Who dey owe you money dey use style dey help you dey save am

*When you dash person goat,you go comot hand from the rope wey you take tie the goat

*Na hunger dey make person eat wizard food

*Mature woman nor dey fear penis

*Na see i see am pick naim small pikin dey take enter stealing

*Animal wey get pikin no dey hard to catch

*If madman no harsh,small children go dey use stone stone am

*E never better for people wey dem pray for finish,na come be the ones wey dem swear for?

*No be small thing woman breast see before e begin look down

*If who dey front no lost,who dey follow am no dey lost

*Who call you human being naim you dey call human being

*Wetin dey find blood,even if them give am palm oil,e nor go take

*Wetin pursue madman from inside hut for farm strong pass the madman

*I no gree naim dey tear cloth

*Na another person head fit to break coconut

*Who bend down dey look another person yansh,somebody else stand jeje for im back dey look im yansh

*No be small thing night see before day break

*Who dey beg for something na hin hand dey long pass

*Where person dey go and e wan sleep there,e no dey hurry

*Na short goat legs just short,if not goat na big animal

*Who dem carry for back nor dey carry another person

*Who wan born pikin must to naked

*When your person dey on top of orange,you no dey lick unripe one

*Na early morning person dey hurry

Feel free to add yours,which is your favourite?

Hey sis, which part ur from grin grin
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Abduletudaye(m): 1:51pm On May 04, 2015
Gbonjua!!! cheesy grin
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Sanchez01: 1:52pm On May 04, 2015
Radoillo:
Were they translated from Urhobo, or do Urhobo elders normally tell proverbs in Pidgin?
Both. It's funnier even when spoken in Urhobo. The wicked pidgin accent kills me. Unfortunately, I don't have itsad

My favourite: "Na cooperation na I'm dey make rice full pot."gringringrin

Proudly Urhobo.

28 Likes 1 Share

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by MizTyna(f): 1:53pm On May 04, 2015
Osirimononaye:
Hey sis, which part ur from grin grin
Ughelli North. You?

5 Likes

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by xynerise: 1:53pm On May 04, 2015
Ishilove:
There seems to be a lot of penis proverbs in the list... undecided grin
Hmmmm
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Nastydroid(m): 1:54pm On May 04, 2015
ok
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Mdrill(m): 1:55pm On May 04, 2015
"Na small shit nai dey stain nikker."


#Urhobo Wado!

16 Likes

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Osirimononaye(m): 1:55pm On May 04, 2015
MizTyna:
Ughelli North. You?
Xame, am from "OROGUN" and u.

5 Likes

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Sanchez01: 1:56pm On May 04, 2015
MizTyna:


No sad
I've heard a handful of these proverbs before. To hear them, get the uncles together and have them gist over bottles of gins and kolanuts.

4 Likes

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Aitee1: 1:56pm On May 04, 2015
Osirimononaye:

Hey sis, which part ur from grin grin

No dulling bro...opportunity dey say knock but once grin

3 Likes

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by emmatok(m): 1:56pm On May 04, 2015
MizTyna:
Hi everyone,i'm Urhobo and my Urhobo friend on Facebook shares these proverbs on his wall,i loved them and thought to share with everyone,you dont need to be Urhobo to understand them though since they are in English. Enjoy!

*I no wan die naim make person dey drink medicine wey bitter

*Pikin and papa nor dey measure size of penis

*Head wey big,na neck dey suffer the consequence

*Na only look fowl dey look groundnut wey dey inside bottle

*Husband nor dey go in-law farm go by mistake go cut penis

*Instead make bad tin happen,make rain fall

*Person no dey drink ogogoro dey smile

*Friendship no fit rabbit and hare

*Before person go roast plantain,roast yam finish,e hand must to black

*Man wey dey dance hard dance,na hin brokos e dey wahala

*Who yansh pepper no dey eat richman money

*Na wetin hoe dey do for farmer naim make am dey always carry am for shoulder

*Person wey show ripe palm fruit(banga) give old man naim dey help am harvest am

*Pikin wey witch/wizard send message no dey fear

*I no go fit climb,na for ground person dey talk am

*Person no dey straff(have s.ex) dey hiss

*Money dey sweet but e nr dey bring out oil

*If e better for hawk for up, e for no come down dey come carry small fowl

*Animal wey oba wan kill,na so so neck e dey for fat

*Who dey owe you money dey use style dey help you dey save am

*When you dash person goat,you go comot hand from the rope wey you take tie the goat

*Na hunger dey make person eat wizard food

*Mature woman nor dey fear penis

*Na see i see am pick naim small pikin dey take enter stealing

*Animal wey get pikin no dey hard to catch

*If madman no harsh,small children go dey use stone stone am

*E never better for people wey dem pray for finish,na come be the ones wey dem swear for?

*No be small thing woman breast see before e begin look down

*If who dey front no lost,who dey follow am no dey lost

*Who call you human being naim you dey call human being

*Wetin dey find blood,even if them give am palm oil,e nor go take

*Wetin pursue madman from inside hut for farm strong pass the madman

*I no gree naim dey tear cloth

*Na another person head fit to break coconut

*Who bend down dey look another person yansh,somebody else stand jeje for im back dey look im yansh

*No be small thing night see before day break

*Who dey beg for something na hin hand dey long pass

*Where person dey go and e wan sleep there,e no dey hurry

*Na short goat legs just short,if not goat na big animal

*Who dem carry for back nor dey carry another person

*Who wan born pikin must to naked

*When your person dey on top of orange,you no dey lick unripe one

*Na early morning person dey hurry

Feel free to add yours,which is your favourite?

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by publicenemy(m): 1:57pm On May 04, 2015
P
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Osirimononaye(m): 1:57pm On May 04, 2015
No matter hw tall an okro can be, i'll still be bent by it's owner( this implies to father and son)

3 Likes 1 Share

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by rumomonga(m): 1:57pm On May 04, 2015
booked

**Modified**

I see more of Yoruba proverbs

5 Likes

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Tombilly(m): 1:57pm On May 04, 2015
A child can play with its mother's breasts, but not its father's testicles - See more at: http://www.howwe.biz/828/african-proverbs-that-will-crack-your-ribs-and-their-meanings.html#sthash.H7EdptDd.dpuf

3 Likes 1 Share

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by fr3do(m): 1:58pm On May 04, 2015
These proverbs are too contemporary.

1 Like

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by lordhugo(m): 1:58pm On May 04, 2015
[size=30pt]Who you Help?[/size]

12 Likes 3 Shares

Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by siralos135: 1:58pm On May 04, 2015
H
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Nobody: 1:58pm On May 04, 2015
.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

The Mysterious Cave Of Ashes (Isarun) In Ondo State (Video, Pictures) / Emir Sanusi And Daughter In England (Photo) / Origin Of The Name Bello?!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 55
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.