Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,892 members, 7,817,622 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 03:44 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Girls And Their Forming (2698 Views)
Nigerian Girls And Forming / Girls And Big Eye... (photo) / Naija Girls And Their Mentors. Very Funny Pics (2) (3) (4)
Girls And Their Forming by yungkiz(m): 10:59am On Jun 27, 2015 |
If forming was a course in the university, most nigeria girls will study it and granduate with first class without stress! They can form!..hian oh!.. They want to enter bus; they will form, they want to queue in the bank; they will form, they want to ask for direction; they will form, they want to speak English they will still form.. . . The one wey dey pain me pass na, Ask any Nigeria girls 'What is your favourite food,'the Next thing you go hear na names of food wey dey never chop for their life before, some wey be say na only chrismas day or when one MAGA take they out Naim they go chop am!.. She go start 'Errrrm I love Poacrhed pear salad so much, I take it after eating a little of Grilled chicken and cheese fondue! It depends on my mode though, if I'am cold I opt for paprika roast chicken and cauliflower cheese, if I had a stressful day I just take baked potatoes and aubergines, and not forgetting my noodles and cereals, but Ebe is Hell No for me,'I hate Ebe.. . . Taaaaahhh! Lies! Why una dey form eh 9ja Ladies, 90% of Ladies in Nigeria will never accept the fact that they eat Ebe, once you mention Ebe they go squeese face like Hunter singlet, meanwhile na Ebe Morning, Ebe afternoon, Ebe Night them dey chop..! Tell naija babe now make she come join you eat Ebe and better drop soup, she go shout! I don't eat Ebe, It's not my thing"Ladies just accept that you love Ebe, forget all this food you never chop before, why the forming? . . #Licking Ebola Sweet 3 Likes |
Re: Girls And Their Forming by Nobody: 11:17am On Jun 27, 2015 |
Nice joke...but it begs the question, WHAT IS EBE? |
Re: Girls And Their Forming by Nobody: 11:21am On Jun 27, 2015 |
na eba u dey call ebe 2 Likes 1 Share |
Re: Girls And Their Forming by yungkiz(m): 11:37am On Jun 27, 2015 |
Yes I mean eba, but igbo pple call ebe |
Re: Girls And Their Forming by Emmaville(m): 5:21pm On Jun 27, 2015 |
Lolz @ Ebe |
Re: Girls And Their Forming by Elizkid: 6:19pm On Jun 27, 2015 |
as 4 me,I don't lyk 2 form cos I don't Knw who can help me tomorrow, if I form the person go think say I don chop belle food |
Re: Girls And Their Forming by yungkiz(m): 7:36pm On Jun 27, 2015 |
Emmaville: What is amuzing |
Re: Girls And Their Forming by yungkiz(m): 7:37pm On Jun 27, 2015 |
Elizkid: That is the fact 2 Likes |
Re: Girls And Their Forming by McWhillion(m): 10:13pm On Jun 27, 2015 |
abeg eba don get new nickname? |
Re: Girls And Their Forming by yungkiz(m): 1:23pm On Jun 28, 2015 |
(1) (Reply)
Bra Sizes / This Is Creepy! If This Dont Blow Ur Mind Nothing Will / Hw Fast Cn U Guess Dis Wrds?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |