Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,858 members, 7,813,924 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 09:40 PM

Van Gaal & Arsene Wenger's Conversation - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Van Gaal & Arsene Wenger's Conversation (620 Views)

Arsene Wenger Contradicts What He Said After Chelsea Defeat / Mourinho Signs Pre-contract Agreement To Replace Van Gaal At Manchester United / Arsene Wenger & Pep Guardiola - BEST Sporting Cloths [MUST SEE] (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Van Gaal & Arsene Wenger's Conversation by sojihandsome: 2:29pm On Jun 30, 2015
Phone Rings
VAN GAAL: "hello Wenger, how u dey now?
WENGER: Omo i dey o, wetin dey happen na?
VAN GAAL: " Mennnn i just dey o. How your side na??
WENGER: " No wahala bro, i just dey prepare welcome party for petr Cech arrival oo"
VAN GAAL: "hmm, but that mumu Mourinho said him no sell am for you na"
WENGER: "Who? Mourinho? Na today Mourinho dey run his mouth?
VAN GAAL: "haa why do u say that bro?"
WENGER: "On 17th July 2013, the same Mourinho run his mouth like super Mario on Live TV sey Mata and David Luis are not for sale, he said they're not like Arsenal. But i just dey look am.
VAN GAAL: " yeh yeh yehn na true o, na me buy Juan Mata at the end o! The guy Mourinho na confirmed mumu O!, so tey no be small o"
WENGER: "He even cry go meet Abramovich make he no sell Cech for me, but Abramovich tell am to Bleep offfff. That's how strong my trap is grin emoticon"
VAN GAAL: "hmmmmm tuali baba i respect you sir!"
WENGER: " Mourinho na my pikin na, i know how i dey prepare another trap for him"
VAN GAAL: hmmmmm Le professor Wenger, i take my hap off for you !O you be real baba"
WENGER: "We go talk later"
VAN GAAL: "Ok later"

1 Like

Re: Van Gaal & Arsene Wenger's Conversation by donlino9: 2:31pm On Jun 30, 2015
grin grin grin grin grin grin

1 Like

Re: Van Gaal & Arsene Wenger's Conversation by Nobody: 2:54pm On Jun 30, 2015
undecided
David moyes signed Mata not Louis Van Gaal
Re: Van Gaal & Arsene Wenger's Conversation by Haywhymido(m): 5:27am On Jul 01, 2015
khachee:
undecided David moyes signed Mata not Louis Van Gaal
u dey mind d mumu op?

(1) (Reply)

Register For Merrybet And Get 1000 Naira Credited Into Your Account / Site To Get Livescores And Betting Odds / Football Bet Tips On Blackberry Channel

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.