Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,372 members, 7,819,336 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 02:40 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Why Is SUYA Sold @ NIGHT? (1274 Views)
Why Is Suya Sold At Night??? / Why Is SUYA Sold Only At Night? / Why Is SUYA Been Sold @ NIGHT? (2) (3) (4)
Why Is SUYA Sold @ NIGHT? by mcchaltonJmoxiz(m): 5:53am On Jul 20, 2016 |
Abeg my people make una chuk una mouth ND leg for this matter oh Bcoz even for daytime #susu d hungry me ND nah only nyt u fit get am WHY?
|
Re: Why Is SUYA Sold @ NIGHT? by sentaljohn(m): 6:01am On Jul 20, 2016 |
coz northerners get another job wey dey keep dem busy during the day |
Re: Why Is SUYA Sold @ NIGHT? by hungryboy(m): 6:40am On Jul 20, 2016 |
Abeg make una follow answer this ones too, Why moon dey only comot for night? Why party dey like start for night? Why ashawo dey like comot come street for night? |
Re: Why Is SUYA Sold @ NIGHT? by Nobody: 9:41am On Jul 20, 2016 |
Preparing Suya no easy bros. Try am for just one de see for yhursef |
Re: Why Is SUYA Sold @ NIGHT? by mcchaltonJmoxiz(m): 12:25am On Jul 22, 2016 |
sentaljohn:really? So nah all of em? |
Re: Why Is SUYA Sold @ NIGHT? by mcchaltonJmoxiz(m): 12:27am On Jul 22, 2016 |
hungryboy:mehn create a topic meanwhile it's #SUYA on board |
Re: Why Is SUYA Sold @ NIGHT? by mcchaltonJmoxiz(m): 12:28am On Jul 22, 2016 |
abuayman:as nah you talk am ok..... |
(1) (Reply)
(pic) When You Smoke Northern Weed. / Daredevil: Man Poses "Selfie With Lion" / If Nigerian Cities Are Human
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |